How To Know MUSIC That Will Hit High Be Say , E No Dey Always Bang Well For Ear As Expected On 1-2-3 Listening - Week Plus Its Already People's Favourites.
2026-10-20 22:47:29
0
DADA 🎧🔥 :
they focus una make una stream am,?
which one be say the song na rubbish
as I be Badoo/Ybnl fan sef no be all Olamide song I dey hear
na the one wey I dey feel I go dey hear
Na that Fireboy Album I dey feel like this
the Album too sweet abeg and some people go say na rubbish again 😑