I pity all those Fresher there school fees choke oo
2026-10-20 19:54:32
345
🎀🦋𝒜𝒷𝒾𝓂𝒷ℴ𝓁𝒶🎀🦋 :
They should not bring another rule now that we are going to pay once 🥺🥺
2026-10-21 06:55:45
1
Laidbyade🌸 :
Model needed for braids in Osogbo
2026-10-21 06:46:46
2
Jev Universe :
COLLLECR NELFUND
2026-10-21 05:22:14
59
༻𝔸𝔂𝓼𝓱𝓪༺ :
400+for fresher
Humanities and art 🥲
2026-10-20 23:19:32
60
Rukky🤍🫂 :
If you see the way I screamed when i saw it 😭😭😭
2026-10-20 22:47:13
100
shop&style hub :
uniosun is a private school, in disguise
2026-10-21 07:48:14
2
❤️🩹عائشة💐 :
Uniosun don disappoint me😭had I known I should've stayed in lagos state 😪😭🙆♀️
2026-10-20 21:55:24
64
𝓓𝓮𝔂𝓪𝓱..🇳🇬 :
504,000 for accounting 💔
2026-10-21 06:52:18
12
Scorpio ♏🦂 :
ordinary microbiology from 406k to 480k for Nigeria way work no dey woooo
2026-10-21 06:00:00
4
Miss_wealth💖 :
Thank God say I don graduate 😹😭😝
2026-10-21 07:37:54
13
NAILS_LASH TECH IN UNIOSUN :
Me wey never get money to enter normal keke go get money for electric one
2026-10-21 04:18:39
23
Choco :
why can’t you collect nelfund? I think that’s the genesis of the increase in the first place..
2026-10-20 23:37:17
42
CHIAMAKA💕 :
Thank God say dem no later give me admission last year. I wonder how much computer science will be paying this year.
2026-10-21 07:33:47
8
minister.dfw :
the school just wicked
they act like they don't know landlord collect 450-1m for selfcon,the sellers spike price too because we are students
the school itself con dey stress life out of us
2026-10-21 01:39:37
2
R H B | Hair Vendor Osogbo :
It is too much fr, No SUG nobody to fight for students. It is too much na Uniosun I go see say sch hostel be 150k ahhh, na why those ppl too dey increase their money too, cos they know that we don't have choice than to collect it and to those werey agents too ma God go help me punish them. mk dey add 100k, 120k for House rent, you go dey hear total package 450k annual rent 380k as how now, shege dey for uniosun ooo
2026-10-20 23:16:46
6
mohzenkyy :
I for rant too but I don leave uniosun
2026-10-21 00:09:20
8
༒☬ 𝘾𝙧𝙪𝙞𝙨𝙚𝙆𝙞𝙣𝙜 ☬༒ :
Nelfund wayyyy
2026-10-21 00:06:45
14
•ÃÐẼŴÃŁ£• :
Money wey I pay for 200 level now don much pass my fresher
2026-10-21 01:16:39
7
thatgurljane_ :
Omo fr ooo it seems nha every year dem wan dey add money for this school fee oooo hostel rent too dey go up 😢
2026-10-20 20:08:22
24
S.M.A :
If we roast corn and sell kuli kuli ,we can raise the money my luv
2026-10-21 00:12:52
11
----Richiebukloze💯💰❤️__ :
They just dey wine there self they will bring it down
2026-10-20 23:38:35
8
Kingibromatic_vibes :
Mama, God will provide okay 👌, sha Dey do jeje because my UNIOSUN that I know won’t like this kind of video ooooo. Naso we sef push am before we graduate
2026-10-21 05:33:13
10
WURA :
make I sha no hear Get out of my class 😳
2026-10-21 03:44:32
8
𝙰𝚕𝚊𝚋𝚒🖤 :
Una don Dey see school fees ke 😂😂
2026-10-20 23:08:58
7
To see more videos from user @chuckles1240, please go to the Tikwm
homepage.