i be wan save am go post for Whatsapp status but one girl go think say na she I dey shade ๐๐น
2026-10-21 06:15:16
1056
fa_on_my_wazzzz :
Dey play my mama wey find better rich man wey turn to my step dad ๐ฎโ๐จ
2026-10-21 11:31:09
390
Golibe :
I trust my mom since 6 years I fit swear for her
2026-10-21 13:39:29
63
~๐๐ฒ๐ฟ๐ฒ๐ท๐ฎ~โฃ :
am eighteen and I don't know my dad but yet my mom haven't done it i can swear with my life that's what even giving me the moral to keep my virginit๐ฅฒ
2026-10-21 15:59:18
5
ใฐ๏ธ๐โฃ๏ธHรฎลก gรนrลโ ๏ธโฐ :
Omo l go talk truth as my papa die after some years my mama fine one rich chief join body oo we no Dey pretend for this side
2026-10-21 11:26:18
145
โ Dยฃ FUNDZ๐ค๐ง โ :
This table wey you wan shake expensive drink Dey am o ๐๐
2026-10-21 08:22:24
40
๐๐ :
Dey play my grandma say she no need man sha she hate man ๐๐
2026-10-21 12:34:36
75
. :
Yes my mama never meet anybody ๐คฌ๐. Shuu
2026-10-21 13:03:30
10
Anisa๐ง๐ :
if dem reason this talk well na truth you talk ๐๐
2026-10-21 08:46:08
24
bright๐บโค๏ธ :
u don trigger them๐๐ญ
2026-10-21 07:26:23
33
๐๐ช๐ป๐ธ๐พ๐ด ๐ฃ :
Wow delete it ๐
2026-10-21 07:21:38
97
๐๐ฆ๐ฃ๐๐๐ ๐ช๐๏ธโโ๏ธ :
See who u die for ๐น๐
2026-10-20 23:50:22
191
bliss๐๐ซcherryโค๏ธ๐ฅฐ :
Funny generation๐๐
2026-10-21 07:04:14
7
๏ผฃ๏ฝ๏ฝ๏ฝ๏ฝ ๏ฝ๐๐ :
i no follow for this one oo๐
2026-10-21 07:50:43
6
Smith ๐ :
My hand no Dey o๐น
2026-10-20 23:46:44
31
Osas๐ฟ๐ฆ๐จ :
Jesus
2026-10-21 08:12:22
5
โ๏ธ ๐ ๐ฐ ๐ต ๐ถ โ๏ธ :
wetin be dis ๐น๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐
2026-10-21 12:45:16
2
๐พ๐ ๐๐ค๐จ๐๐๐ ๐๐ธ๐ :
All of a sudden everybody wan turn saint for cs ๐
2026-10-21 08:42:36
9
20 ุฏููุงุฑุง ู ุณูู :
Una don carry this thing go far oo๐น๐น Thank God my Papa still dey