@dsquare2625: #viral #fyp #movie

Dsquare🤡
Dsquare🤡
Open In TikTok:
Region: GB
Wednesday 21 October 2026 05:34:36 GMT
178095
19561
285
269

Music

Download

Comments

alexis.carl35
Alexis Carl :
Na only Yoruba film all this thing dey 😅
2026-10-21 08:50:42
289
babyadelaja485
Baby Adelaja :
this guy Sabi art die aje
2026-10-21 13:57:39
99
olamoney045
꧁༆GAZA༆꧂ :
Nah inside film no go give person your food money oo
2026-10-21 18:44:17
1
ejfashion19
EJ FASHION✂️✂️ 🪡🪡🧵🧵 :
If na you shey you go fit chop this kin food?
2026-10-21 14:15:15
32
busari.ayotunde.j
Busari Ayotunde Jamiu Logophil :
this guy funny die
2026-10-21 19:47:44
1
tired_422
ᗩYO🧘‍♂️💊 :
No go give your money to someone 😂…you go try
2026-10-21 13:35:51
43
akeem_6146
American Lolipop _6146✅🥷🏿 :
If you go give people your last money con dey wait for wonder wooo you go cry
2026-10-21 17:49:04
11
djsulexky12345
Dj sulexky_🎧 :
Only Yoruba film 🎥 this thing Dey happen I done help one old woman before way I Dey thing she go give me something back 😅😅😅
2026-10-21 12:31:48
38
allizwell2546
OLAITAN :
For those of you wey talk seh na only inside film e dey happend dey play, I don do this kind thing before I swear so na reality
2026-10-21 14:24:45
28
aysugarlil
👑aysugarlil :
God abeg wen i go see person wey I go give my last 200 wey go help me too
2026-10-21 14:51:47
12
ibrahimbakare1
I B R A H I M 🌴💀outsiders 🦍 :
Make aje come am ready 😅😂🤣
2026-10-21 16:11:34
10
aderoju.oluwaseun
aderoju oluwaseun :
it can only happen in film sa
2026-10-21 12:22:04
23
ekoimighty
ekoimighty :
Nigeria Aladdin dey make person fear
2026-10-21 18:54:22
1
mariejenn20
Marie Jennings :
make I see one person do this kind work for me 😂😂😂
2026-10-21 11:40:42
9
vibezclipsss
`ᶜˡⁱᵖᶻ 𝘤𝘰𝘭𝘦𝘤𝘵𝘪𝘰𝘯`🪖 :
Nah lie o nah only movie e Dey sup o
2026-10-21 12:07:46
28
black_panta1
BlackPanta🐼 :
This guy too sabi act lol 😂 😂😂😂
2026-10-21 16:53:47
5
skippo033
SIKPPO ❤️💫 :
help people
2026-10-21 17:03:26
1
yusuf.hajy
💥🌬️꧁ꨄYusufHajy ꨄ꧂🌬️❤️ :
this guy...
2026-10-21 14:32:55
6
minahd424
🌟𝕄𝕀ℕ𝔸ℍ𝔻🛐🔱👑🧡🚀 :
titus
2026-10-21 08:44:22
8
thimson69
thimson :
Na part 2 I Dey find
2026-10-21 09:47:47
8
divinespirituallife
Divine Spiritual Life Guidance :
title?
2026-10-21 06:20:40
6
deenaah8
Lamide 🤍🦜 :
na for inside film all this dey happen
2026-10-21 12:21:38
6
boluwatife_654
BOLUWATIFE❤️ :
Title please 🙏
2026-10-21 10:59:33
6
arisekolaomomaiburuji
Arisekola Omo Maiburuji :
title
2026-10-21 13:50:59
0
barky4408
promise :
TITUS pls
2026-10-21 17:46:22
0
To see more videos from user @dsquare2625, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About