This is not about last born.. this is about common sense🤣🤣🤣🤣
2026-10-21 21:52:34
425
Shes’shy :
Marriage come be like say you Dey train pikin[Tears of joy]
2026-10-21 18:43:34
904
vera🌹🦋 :
person go train pikin still train husband, oga oo
2026-10-22 09:25:35
37
𝓜𝓼😻💋 :
The first born in me for dun take you for back head😒😂
2026-10-22 04:39:00
2
Ibee!yournailtech🌸 :
“Is this how powerful this hot oil is “
2026-10-21 20:27:19
482
Empressherjoke :
Send him back to Hin papa house🤣
2026-10-21 21:29:53
143
❤️🦅 :
Kaiiii nawa for this ur man o😂
2026-10-21 18:20:18
616
Amaka Tiana (AMIGOLD) :
I go don forget say nah my husband give am better knock for head
2026-10-22 08:51:41
3
RODYYAH 🌸🎀| Uni vlogs NG :
Hin still dey talk say serious
2026-10-22 10:22:49
1
Artistry_lines :
At least off the tap no light to pump water
2026-10-22 08:32:53
4
Do~ris🥹❤️ :
If na me, immediately he said that "serious" e for don receive knock😂😂
2026-10-22 05:50:03
4
ADEDAMOLA :
i go don dash you slap before I remember na my husband 😂😂😂body too dey pepper me ajeh
2026-10-22 05:00:55
24
_omahblessingRCHP :
Give am better knock😭😂
2026-10-22 10:55:47
2
Mian💫 :
Looking at us here as if we are the one that told u to pour the oil😂😂😂
2026-10-22 07:24:10
8
Æğœžïę🐦🔥💫 :
His voice Dey rage bait me 😅😂
2026-10-21 19:14:33
77
Sommy Genevieve :
he was just helping
2026-10-21 18:04:43
421
Ah Bas 🥰 :
Walai I for beat am 😫😂😂
2026-10-21 19:28:07
81
Daraisfineasf✨💕💵 :
He still Dey ask are you serious 😭😂
2026-10-21 20:00:05
64
Austin baby :
why you con day look us na we do am😂
2026-10-21 19:19:18
228
Som🎀🦋❤️ :
Na so our last born go mistakenly pour soup wey my mama keep for her king of kings, Omo wetin she worlor him that day ehh, later she use coke apologize 😂😂😂
2026-10-22 08:04:38
18
DIANA💞 :
i didn't know that it will melt the plate 🤣🤣🤣
2026-10-21 18:03:18
54
To see more videos from user @salyannjay5, please go to the Tikwm
homepage.