Omo, u go de nonchalant till u lose her completely. Just love her nd make her feel wanted but donโt be fool while doing it
2026-10-22 00:43:11
0
jonahjohn60 :
i wish I knew this earlier ๐
2026-10-21 08:47:07
50
Joy Richie :
hope una kno say we are in 2026 ๐๐๐
2026-10-21 11:49:40
15
SAMMY YOUNG๐ง๐ :
Iโm the mumuโฆ.you no lie๐ญ๐
2026-10-21 18:58:55
7
Adeola X-IV :
oga... she be human being. she go taya...
2026-10-21 08:39:39
13
รรแบTรD 001 :
bro I swear no be lie oooo I don dey regret my own now ooo as in 3 years relationship don go now but I no panic sha I just dey wise now
2026-10-21 16:38:38
8
fortune ๐ :
and if u too nonchalant she go get tired,cuz she will feel like she's the only one carrying the relationship for head,no be wetin i being pass through,at this point I don follow am dey nonchalant
2026-10-21 16:14:17
8
Genesis Billion :
na true i have been in that situation
2026-10-21 20:00:33
3
Barry Story lane ๐ :
my baby dey always call me nonchalant boy ๐๐
2026-10-21 17:28:14
5
Pablo Excober :
no be lie ๐๐
2026-10-21 12:22:34
2
diamond :
People who have never loved coming to tell us how to love
2026-10-21 11:48:37
3
Ezedibarachukwu 1 :
๐ญ๐ญ๐ญ
talk to me bro
we're going through alot we need money than this message you're passing
2026-10-21 10:35:25
15
riskyrichie1 :
My bby nor love me again. Youโre right bro [Teary eyed][Teary eyed][Teary eyed]
2026-10-21 06:48:17
8
big_fire :
People the live with their gf too so calm
2026-10-21 08:49:19
4
Esebillions๐บ๐ธ๐ณ๐ฌ :
Truth ๐ฏ๐ฏ
2026-10-21 08:12:00
3
PRINCยฃ OBINNA๐คด๐ผโฝ๐ซ. :
fact๐ฏ๐ซฉ๐๐ผ
2026-10-21 09:06:20
4
Samโ ๏ธ๐คฌ๐๐ฟ :
hmmm,yes bro๐ณ
2026-10-21 11:59:43
2
diamond :
When you have to check all that trash is not love man
2026-10-21 11:49:12
3
SamYerima amesla๐น :
no be lie
2026-10-21 12:13:13
2
sezesalim :
hmmmm
2026-10-21 08:37:23
2
Big Dreams๐๐คญ :
if wisdom na person..you go be that person my broooo.
everything well said
2026-10-21 19:33:19
3
Young Barrister :
My bro relax , Intentional girls still de
2026-10-21 10:08:54
2
Chinyere Gift :
people u don't have to take someone talking lime this serious bcs they want to see that peoples good relationship is been destroyed for no reason...
but their own them no ever dey nonchalant about their babes....
if u go closer na this kind guy dey die and fight to make sure say him no lose him girlfriend...
be wise people
2026-10-21 13:33:09
2
Already Dead๐ฅ๐ :
that's true
2026-10-21 09:00:51
2
SLIMDO :
na truth in dey talk oo
but remember say him sef get babe
2026-10-21 19:25:39
2
To see more videos from user @wynneclips, please go to the Tikwm
homepage.