@iamrayband: We Go Again Today, No Leave, No Transfer | COMO vs Manchester United UEFA Champions League
Mr Rayband
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 06:19:20 GMT
Music
Download
Comments
Adanna🥰❤️❤️❣️ :
God abeg make Manchester united no put me for talk today😑
2026-10-21 07:30:16
52
uzonwa 💙 :
if no be pride. wetin man u find go champions league 🙄 😂😂😂
2026-10-21 06:31:47
21
Boga boga :
man utd abeg I enjoy psg yesterday o
2026-10-21 06:22:42
108
-SANITY🕊️🪐 :
You Dey see player way dey injury list so?
2026-10-21 06:45:54
16
slimcase de huzler :
Oga give me elche or i retire 🤣🤣
2026-10-21 06:31:20
16
iSRAELINDO :
Banter no dey pain us again to all barca fan
2026-10-21 06:48:17
10
Sieg🖤 :
Una better win ooo
2026-10-21 06:23:37
0
🫀 :
After the game 😂
2026-10-21 06:28:19
26
PUMAH :
Como 2 : 6 Man united
2026-10-21 06:58:01
9
Mr Diego🧃👻🧑🏻🎄 :
Tears loading 😂😂😂
2026-10-21 06:21:26
9
Fredfc XI :
We go nowhere we are united ❤️
2026-10-21 08:00:54
4
Arab funds 🇪🇸🇳🇬 :
e go first do you make u leave Manchester united no leave ooo we go soon bounce back
2026-10-21 07:35:33
5
BENDY 👑🇳🇬🇺🇸 :
Hate watching today 😂😁
2026-10-21 06:29:23
6
TOCHI🇨🇳 :
I swear
No leave no transfer, I don't know why I love man united with my last blood🤔
2026-10-21 07:32:01
2
TenPoolFC Pundit :
To lose again
2026-10-21 07:03:57
1
Lil Eaz💯 :
I pray for man United
2026-10-21 07:15:04
1
Kelvin Lion 🦁 :
I non join u o
2026-10-21 07:13:56
1
bénkúzy :
I swear
2026-10-21 06:43:43
1
Evil pay evil 😈 :
Kombo don Dey threaten us down 😂
2026-10-21 08:07:46
2
De Rockman :
i tell you,we die there
2026-10-21 06:58:47
2
Only one Temi🔵 :
if dis boys loose make dem cut their salary
2026-10-21 08:03:43
2
TAMALA :
como 1:0 is enough abeg
2026-10-21 06:38:58
2
Big Jerry 🧢🧢 :
anyways bucket dey wait
2026-10-21 06:21:39
0
I D Y :
na loss o. we go lose again biko no worrt
2026-10-21 07:25:40
1
VDM is typing … :
Como dont cut my ticket ooo
2026-10-21 07:57:56
1
To see more videos from user @iamrayband, please go to the Tikwm
homepage.