@emmidoh_: Mummy save me 😭😭😭😹😹#relateable #fyp #xyzbca #emmidoh #mom

emmidoh_
emmidoh_
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 06:33:08 GMT
194389
48099
590
12805

Music

Download

Comments

she_is_ryma
Ry💞 Ry💞 :
I remember when I hid one boy inside our kitchen store naso scorpion bite am, na my mama still rush am go hospital
2026-10-21 19:29:13
2835
tunmihatespeople__
tunmihatespeople__ :
Omo the girl papa release dog come lock gate the dog tear my trouser I jump fence comot barb wire tear my leg the girl come Dey call me when I comot
2026-10-22 07:16:50
375
userbest38
Béśt🦋💕 :
Me i never carry man come house before but dem suspect me Wetin no good …my papa fit come house unaware ,I go dey sleep but I go wake up with shock because i never wash plate ,em go think say I dey hide man dey search all d house saying God will expose u one day me sef I come dey confused
2026-10-22 10:20:19
29
shakur4192
SAGE 7 :
me immediately they are done
2026-10-21 11:39:06
6192
samazing5
Viru$ :
she first tell me say nobody dey house say make I come I walka enter room dey watch TV next thing uncle knock for door say he wan join na once I run enter cupboard the man sight me asap carry me go parlor, he first tear me like 3 knocks for head come tell me make I count am God I no fit forget this day 😭
2026-10-22 10:09:57
61
itspraiz00
I𝕋S𝕡ŕα𝔦𝓩 ✨😻. :
Me as the younger brother finding you in the toilet 😹
2026-10-21 21:19:52
250
omobolaji_mhi
omobolaji_mhi :
That your friend that already warn you about her father immediately you got home
2026-10-21 16:24:59
5
who.is.ejay
EJAY🕊️ :
I Dey Waka pass one girl wey her mummy Dey slap sey she Dey with one boi dem look for the boi tire dem nor see am, na me be d boi. I just form my everyday nonchalant take escape dat day.
2026-10-21 13:42:28
1709
millionishim
Therealmillion | Artist🎙️ :
Omo I got away with my own oh. And the girl family guide, I for sleep cell if say them catch me. Lord I’m grateful 😭
2026-10-22 09:37:16
0
junkyassqueen
Nwosu Mercy :
The mother after she has finished dealing with the daughter…… “ Who is inside that toilet ? Mr Man , come out right now !!!! “
2026-10-22 05:58:18
78
dangoteshareholder
Toha :
Thank God this video pop up for my FYP as this babe Dey invite me over 😂😂😂 I don learn from all of Una mistakes.
2026-10-22 07:36:05
27
mister_ivory1
𝕄𝕀𝕊𝕋𝔼ℝ 𝕀𝕍𝕆ℝ𝕐 🔹 :
she dey flog her dy deliver her at same time😂 see incantation for the background naw😂😂😂
2026-10-22 07:43:05
0
iconic_11401
ICONIC_11 :
Me in the Bathroom 😂😂
2026-10-21 13:54:49
638
wci3rd167
WALYDE ² :
Omo the sound dey traumatize me 😔
2026-10-21 15:11:37
1245
khraftyblaq
EBUBE EMMANUEL :
Now imagine when dem finally catch you
2026-10-21 15:49:38
102
el___danny0
EL DANNY🖤 :
I always bring my shoes inside and not outside
2026-10-22 07:12:57
1
epic.movie.clip
Epic movie Clip :
your belle go first turn you[Tears of joy]
2026-10-22 08:57:14
2
allthemdims
DIMS👹🥾🪓 :
Jesus show thyself now.... 😳
2026-10-21 15:11:37
5
ski_bhad
Ski👿 :
I shaa jump down from 1 story building run… cause the papa lock door☹️
2026-10-21 19:44:36
2921
akinmorin0
ÓSÙPÁ :
You go just hear (he is inside the toliet )😂
2026-10-22 07:21:47
41
chefkayofficial
chefkayofficial :
I no fit forget that year oooooo 2016 but she carry me escape through kitchen door, you need to see me sweating inside room, 10 litres of sweat in 10 seconds
2026-10-22 07:30:44
55
pains59
Olafuckingyimika😌🦇. :
My own case diff😭 the bf na alora😭😂
2026-10-22 09:42:56
53
opulentobsessions
ABDULRAHMAN 𝙄𝙣𝙣𝙤𝙘𝙚𝙣𝙩 :
Dem catch me that day for 2021 😭, but her mama just ask who I am and she told her I just came to collect book nhi, as she go back inside like this I quickly run comot, this girl still wan hug me before I go, alakoba 😂😭
2026-10-22 05:41:50
27
lumen__10
Divine Lumen📸 :
omo e nor good to play away match o 😂
2026-10-21 16:43:13
29
im_wills07
Kd_smrt €€ :
just pray say the mama no catch you too 😂😂
2026-10-21 14:33:24
136
To see more videos from user @emmidoh_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About