Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@little.man302: Una papa🤣. #LittleMan #SchoolLife #Assignment #FunnyKids 😂🔥
Little man 🧍♂️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 06:38:13 GMT
720006
190586
6170
19956
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.34MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
1.45MB
)
Watermark .mp4 (
1.34MB
)
Music .mp3
Comments
Abimbola 😍😍😍 :
Exam wey dey your front reach 1 million 😂💔
2026-10-22 13:30:09
33637
Nothing concern Sofia 🪻 :
Shade seen, Buh na person wey fit cross road by him sef I go reply 😂😁
2026-10-22 13:01:38
27749
Tracy-Oma🦋 :
On top person wey no fit go school without food and snacks 😂😂😂
2026-10-22 08:28:35
13459
Gentlepee :
Over 2k comments from adults 😂
2026-10-23 08:15:45
1874
Annyz corner :
Shade seen but na person when fit wash uniform by himself i go reply
2026-10-22 14:17:31
5753
Nana🌹♥️ :
Reading the comment made me realize that we are all kids😭😭😂 cause whyyyyyy
2026-10-23 05:48:13
5693
Nelson Cool :
Gimme ur biscuits na 🥲
2026-10-22 12:47:51
3421
💋𝒫𝓇𝒾𝓃𝒸ℯ𝓈𝓈🫧🧸 :
On top person way ei assignment na to draw “a”
2026-10-22 16:15:53
3722
Princess Francisca 💜✨ :
See as Una Dey shade small pikin 😂😂
2026-10-22 14:42:45
6877
CHRISSY STERLING📉🧃❤️🍀 :
Little man got paid, school bus dey wait for you outside ooo 😂🍀
2026-10-22 07:50:42
430
diva 💫 :
Assignment wey you use pencil write 😏😂😂
2026-10-22 14:46:47
2196
Snap:mhannie_x :
Make I no first u reach class ooo
2026-10-21 09:48:26
2416
Shubby 💋makeover 😘 :
Lie say you write this caption yourself 🥴🥴
2026-10-23 22:26:29
2
Tosin_9️⃣ :
Got paid pikin don drop caption 😂😂😂
2026-10-21 09:54:07
929
IFUNANYA🇳🇬✝️ :
I talk am say no be children dem dey born again, na our ancestors
2026-10-23 22:48:03
2
[email protected]
:
up coming??
2026-10-22 07:24:37
3
Kem_Kem🌸💞 :
Who u Dey tell waka😒😒
2026-10-22 08:38:45
3
Wema.sznn :
I wonder when you go write Waec 😹
2026-10-22 15:19:09
6
Big Mahyoh🖤 :
You wey no knw Wetin happen for lockdown
2026-10-22 19:33:41
6815
Madam Elect shoes and bags Nsk :
Someone said swear say you no wear pampers now 😂😂😂
2026-10-23 09:18:27
1177
🎀 𝒮𝓊𝒸𝒸𝑒𝓈𝓈🙂↔️💕 :
Assignment wey no pass to trace a cup
2026-10-23 06:33:04
10192
I💔s👻h🍁o🥀l🎃a🖤 :
Normal nah dem no Dey help u rite am Buhh dem Dey hold ur hand 😂😂😏
2026-10-21 18:44:26
180
Di~mma❤️🥰 :
Assignment wey Ur mama use eraser clean like 15 times😂😂😂
2026-10-22 18:19:01
3623
lAdY-kAy :
Class of 2050
2026-10-23 10:38:01
6109
E🌟A🌟S🌟Y :
Who help you write caption 😂😂😂
2026-10-21 12:51:26
45
To see more videos from user @little.man302, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
o EGNIMA da anitta foi o 11do11 do mercado livre e mercado pago #mercadopago #tanacara #omelhorjeitodecomprarno11do11
Gói giải pháp vay cho anh chị em mình tham khảo #GiaiPhapTaiChinhHDBank #HDBankCreator #HoptaccungHDBank #73e7tnb
#tiktoklive #kaze #live
#andreoliveiracy
#fyp
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy