the friend no respect him self at the same time the girl is rude 😒 there no smoke without fire there's more to this
2026-10-21 11:39:23
0
fake prophet :
if na me be the guy as we reach na me go open door come down by myself make my guy and him babe dey front enjoy their self
life nor hard na una dey reason life go far
2026-10-21 07:39:37
54
omoakporblessed :
I can’t do this to my friend oooo cause no be everyday my friend is going to sit at the front of the car with us so my girl sitting at the back for once won’t cut a stitch.. I go just reason m say my guy no rate me 😏
2026-10-21 10:36:52
2
BluntForce :
Na content but this kind of setting shows your level in the friends life.
2026-10-21 07:47:05
11
Leo Smile :
The boy nor try how e go say make e OG comot sit for girl life sha ,it’s well
2026-10-21 07:48:56
1
Amazing :
omo in all try get car ooo
2026-10-21 09:52:28
1
joshuabigdream :
Before the woman Dey do like this the car owner and e girlfriend don talk about the guy before
2026-10-21 08:16:27
29
King :
As far say the friend don already seat for front my girlfriend go seat for back seat.
2026-10-21 07:58:29
13
shumaya 001 :
she nor get respect for the guy
2026-10-21 08:02:08
3
everyday :
is bad why can't he tell the girl to sit at the back he's very wrong to ask his friend to sit at the back why can't she sit at the back he doesn't like his friend wrong behavior 🤔
2026-10-21 10:11:59
1
user42153081407407 :
even my wife dey come down for my guy and I nor dey tell her anything oo right from wen we dey relationship self still date
2026-10-21 08:50:19
6
big prosper :
Omo for me I can't never tell my guy to go back sit ooo, but if the guy him self choose to go back sit fine
2026-10-21 07:52:05
10
babydragon288 :
If na me be the girl i go just sit down back sit, it actually take nothing from you to sit down at the back sit, he friend done first sit there, it’s not like na she first sit down there
2026-10-21 08:34:36
4
King hundred :
If e say ma come down I go come down o
2026-10-21 08:26:58
2
Comr Opiri Othuke Terrison :
With my current life now na my girl dey help me oo, my guys no dey help me so bros nor vex. My guy go sitdown back oo
2026-10-21 08:53:04
4
iamRitaRita🥰 :
That is how they disrespect their friends wife up and down. Can u imagine
2026-10-21 09:35:23
1
@daybreak :
Bro no need of ending the friendship. You just need to hustle hard, bcoz ending the friendship is never the best option.
2026-10-21 09:56:42
2
Charlie :
Me I go avoid them two 2️⃣ small small dem fit kill me be that
2026-10-21 07:27:48
1
No 12 :
Omo even him guy nor settle the matter well you Dey insult your guy because of front seat instead use play tell ham make him understand
2026-10-21 07:42:49
1
osi miniru #9 :
i no go fit tell my guy to go back no if na my wife i fit tell am to go back no no no
2026-10-21 13:46:00
0
KentuckyAura :
So before he tell he friend to stand up he on camera?
2026-10-21 13:48:29
0
sebastiankarl07 :
Like na just car, anywhere just sit, a friend doesn’t ride with you all the time
2026-10-21 13:49:49
0
mercyanthony273 :
Na content
2026-10-21 13:30:56
0
Kingsley :
the guy supposed to go back go sit down without him friend telling him, wisdom is profitable to direct
2026-10-21 13:30:39
1
🇹🇬 KOFFI🦅 :
No any of my guy fit follow me do that one 😂
2026-10-21 07:11:55
0
To see more videos from user @africanfrancotv, please go to the Tikwm
homepage.