@iamfuture1_: When You live with your parents😭 /W @Dat_Melody

FriDee
FriDee
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 07:54:26 GMT
168187
15493
504
3046

Music

Download

Comments

themask891
Bobe kaki :
I had two goats in my room, this is better.
2026-10-21 15:43:09
684
patrick00550
PATO😋 :
Omo I fit relate like mad 🤣🤣na my room dem turn shop
2026-10-21 10:22:21
1129
neeniglamour03
Wealth$🌝🌸 :
Pack them throwaway nah since na you born me 😂
2026-10-21 13:38:02
130
xure_plug
icon❦ :
for my side na thief them thy keep things under he care
2026-10-21 10:10:07
344
bigrichy4pf7
5%💔🔋 :
Make una catch dat last born wey talk dat thing😂
2026-10-21 13:22:10
337
na.ekemini
Na Ekemini :
I see two g wagon 😂
2026-10-21 12:15:38
193
tonzeluxe
tonzeluxe :
Screaming my mom 😂😂😂
2026-10-21 15:33:40
1
acupofkenzi
Ogechi❤️🌹 :
Na bag of rice Dey my room,if I travel come back na packing store I Dey meet no be room again
2026-10-21 13:57:53
29
afrobettv
Bethel Belington🇳🇬 :
and na last born go follow her.
2026-10-21 19:32:07
2
monnastic
Monnastic styles 🪡🧵 :
😂 Guy no put me for talk ooo nah so them carry bike 🏍️pack for my room
2026-10-21 12:38:00
36
yaganaborno2
🌹YAGANA•BORNO UNIQUES🌹 :
My mum dey Dry Okro and Peppe inside my brother room 😂 Na inside his room Fowl dey lay eggs. na still for the same room she dey keep bag of Charcoal 😅
2026-10-21 12:03:32
159
stayunbothered3
Unfazed 🗿 :
My mom be dey sun garri for my room that year 😭😂😂😂
2026-10-21 12:40:35
26
kingbetty001
King Betty Forbi🦅💕💋 :
My room was my mom’s poetry 😭😭 I had like 5 fowls in my room😭 every morning I clean their poo from the floor💔😂
2026-10-21 22:48:16
2
iyeh_mildred
🦋🦋Iyeh🦋🦋 :
Dem don put bike for your room before?
2026-10-21 12:39:32
4
sacc340
. :
U be visitor na anything can happen 😅
2026-10-21 15:12:27
5
praise_oma
Óma Of Goodlife 🥂 :
Jesus this is my mum 😂😅🥺
2026-10-21 20:15:41
1
whispers.of.allure
WHISPERS_OF_ALLURE LINGERIE🎀 :
My sister’s room🤣🤣🤣
2026-10-21 14:51:08
1
cool.angel622
cool angel :
na so my mama carry broila fawo put for my room that day I wan run mad 😩😂
2026-10-21 11:36:12
8
damonpopi
DamonPopi🧃 :
when I dey village na inside my room my mama dey pack her bike 💔😂
2026-10-21 14:48:01
8
wiz_dom6
WIZDOM🐈‍⬛🐈 :
My mother de call my room store — na there thy de put cassava and corn 🌽😂😂😂
2026-10-21 16:14:50
54
justtjoyy_
OBRUCHE :
Sell am give iron condemn 😅na shout dem go shout 😅
2026-10-21 15:58:17
15
janefrances72
peace ❤️‍🩹 :
my mama pack cooler for my room as she commot i carry keep for her room lock my door
2026-10-21 15:53:51
6
chocolate5522
chocolate 🍫✌️🌟❤️ :
Omo no be only you oo [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-21 10:55:27
6
ramlaaaatu
Ramlaa💕 :
Wheel barrow ,bag of rice nd bean 😭shovel ,cement everything n my room
2026-10-21 11:36:59
6
sk.shagari
s.k :
Naso them pack two big sacks of onion in my room [Tears of joy]
2026-10-21 08:32:16
5
To see more videos from user @iamfuture1_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About