I Dey bath soap back to back nothing go happened sir,…cuz this life dey scared me😏😏
2026-10-21 18:48:43
13
Riley Bencov :
dey play , we bath nonsense here 😂 ajeh
2026-10-21 12:10:56
201
OO :
I always stop when I see this Alfa video
2026-10-21 12:43:09
342
Ajumobi🫶🤍 :
Our government don spoil life of youth 🥺
2026-10-21 12:16:02
80
muller111❤️ :
Shey mk we no get money like this
2026-10-21 13:09:03
35
AYOMIDE 🤬🚀 :
nah lie be all this man dey say
2026-10-21 16:18:32
24
hardeyinkaikka05 :
No Dey off for here 😂Alfa yiii
2026-10-21 12:53:25
34
IFEOLUWA💚 :
People are hungry daddy, but we thank God for life
2026-10-21 15:39:49
20
flourishtown55 :
Jesus Christ is the only way
2026-10-21 19:53:43
6
Nubia ⚱️Olani ♉️ :
Satan na scope guy
he give person small e collect double
2026-10-21 16:32:36
19
Olars Decorations 02 :
May Allah continue bless me with the token that is satisfying my needs, I don't want to near those shirk things yah Rob 🤲
Cuz the much, the accounting in hereafter.
2026-10-21 12:56:53
29
Hannah :
Who noticed he doesn’t say the reply he gave the baba Tell us wetin you dey use sir
2026-10-21 23:05:23
0
Ola_Muhammed :
Nigeria situation pass all this one wey una dey preach here
2026-10-21 14:32:02
10
MiCHELE ANDERSON :
LMAO make I go carry my sponge and soap ASAP
2026-10-21 23:18:56
0
Soulmate :
If una do sermon do sermon in a way that will convince sensible people no be all una listeners Dey gullible o. Una too dey sugarcoat this thing
2026-10-21 14:22:19
0
user69412842799 :
How did you no
2026-10-21 14:05:14
0
Raymond Salami :
can you upgrade this video to have a English lyrics 🙏