In as much as this is good advice; please be careful not to add unnecessary pressure. Every thing has seasons the mango and plantain can be planted at the same time but harvest time is different.
2026-10-21 13:05:33
85
₣₳ⱤɄQ :
Where Una Dey see money
2026-10-21 13:52:30
66
Mr. Boadu :
Wizkid and Davido na ur mate too
2026-10-21 17:02:33
2
Rhoda Julius :
Who God dey favor go think say other dey lazy. Comot here no pressure anybody o
2026-10-21 15:11:27
3
@BOSCO__$$ :
Bros abeg teach me waiting you day do
2026-10-21 13:36:23
0
CÕLLÏÑ$🌴💐🫧 :
Come no pressure me if you no fit help me😏
2026-10-21 14:54:56
11
𝑽𝑰𝑪𝑻𝑶𝑹🦇💳 :
Lock in and do what?
2026-10-21 16:14:15
7
Ħartt :
Make Nobi hurry me
2026-10-21 13:23:16
19
GEORGE. :
if u see the kind grave wey my mate also dey chill, nobody fit pressure me, moving at Gods own pace
2026-10-21 16:47:26
8
Ken Kendrick Alabike :
give me update bro
2026-10-21 13:56:59
2
LAWRENCE_TV🌍🤍✅ :
No be money person go use learn skill
2026-10-21 14:44:18
4
Tariqfx :
i don follow you immediately bcuz of this advice 🙏
2026-10-21 12:20:17
7
Emirate :
Bro my head wan burst 💥 Bro please I need people like you in my life life
2026-10-21 13:34:51
5
@$$LEGENGRY(Josee)💥🐅 :
Why you they pressure me bro 😂
2026-10-21 13:49:01
5
Efisky :
Teach me
2026-10-21 14:18:29
1
JERRICO 💤 :
bro share update bro you
2026-10-21 14:12:43
0
believe✌️ :
Make no body put me for pressure wey tin go be go be this Nigeria big money no come clean Naso una go Dey come online turn to motivate speaker lowkey una have skeleton in una cupboard after una don do big Idan come Dey put person for pressure online
2026-10-21 16:25:10
4
CJ :
Give me update fes chairman 😏
2026-10-21 13:35:04
0
Fråñklíñ :
good afternoon please boss I need iPad please
2026-10-21 13:47:10
2
_CHîDî🦀 :
Oga no pressure 😫dem gree drop update😭
2026-10-21 16:00:54
0
IYIOLA💀 :
Oga I no follow woman all this while I lock in I no see anything una no go share update.. no vex me abeg
2026-10-21 17:11:38
3
To see more videos from user @realcoachafeez458, please go to the Tikwm
homepage.