bef e talk finish I don Walker commot for their
guess the club ๐๐ฌ๐๐ฅฐ
2026-10-31 21:38:51
0
Prime :
Arsenal e go be nah ๐๐๐๐ in fact ah go be the first wey dem go, release. and another thing, person wey create this video carry arsenal 4 mind oooo ๐๐๐๐๐๐๐, e suppose make at least 6 champions league
2026-11-01 12:39:30
1
itz_unknown :
arsenal fans una go ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ[Tears of joy]