@onlinewitola: "My baby is just 8months and we decided to take her to creche.. we made enquiries and they told us the total package fee is N800k that comes with Textbook.." —A man laments over private school exorbitant school fees, calling on the Govt. to ban private school
Na me dey teach my baby now if she complete 3 years i go put am for school,for now she sabi abc,123, operate phone,cocomelon [Tears of joy][Tears of joy] omo she go smart aje
2026-10-22 07:41:44
1
Mum Jamal :
Wetin 8 months pikin wan use textbook do 😂😂
2026-10-21 16:19:10
285
Lamorit Furniture :
she never know me as the father😂😂
2026-10-22 07:02:28
0
Kayzybrown :
She never knw me as her father oo😂
2026-10-21 14:58:46
165
saint Collins Elect :
Nobi poverty ooo but e go hard me carry a child of this age go keep with who I know say in the name of school
2026-10-21 15:57:15
67
Juju Africa :
me wey go carry my childrens go learn work play ball carry lessons teach for them that's all brr
2026-10-22 07:26:17
0
Dupsyn Morgan :
Which school please?
2026-10-22 07:32:07
0
Ⓜ️🅾️🅿️🇸🇯 :
The baby sef no understand wetin dey sup
2026-10-21 14:02:43
41
ASK OF FAWAZ 👻🏴☠️☠️ :
Me self na government school I go
2026-10-21 11:33:38
115
@omowumiaduke,💕💕 :
take her to Wer your money reach now.
no stress
2026-10-21 19:49:08
46
Adekunle Harry :
8month old baby is too small, even though you have right to complain💯
2026-10-21 21:14:32
0
olumose_the_barber :
She never even know me as father o 😂
2026-10-21 22:03:43
10
Pope Peter :
If I pay hat 150k for that text book before the term end if my pikin no read Wating they that text book omo school go refund me oo 🤣😡
2026-10-21 18:14:55
31
ADESHINA ♏ :
country wey education no guarantee success
2026-10-21 22:57:50
1
Royalmax Art Print & Sign Ltd :
Na so I received this for my 1year old son ooo, I laugh tired, e go use textbook, do ict too.. I just dey feel headache for baby wey can’t call food to even say he’s hungry
2026-10-21 21:02:14
13
laycongold275 :
oya say A
2026-10-22 06:06:00
0
Omo_Akinyele :
8months too early to start school…. Home school your child till 2 years before enrolling them…
2026-10-21 16:16:40
12
Tattoo and piercing BYME Weija :
What’s the textbook for ?
2026-10-21 15:00:56
8
𝕆𝕂𝕊 :
😂😭 If she reach there, na to talk and trek that same day! No time to waste at all. 😂
2026-10-21 14:43:40
6
Centum Originals :
She never know me as her father o 😅💔
2026-10-22 05:17:11
2
Product Of Grace :
dem forget to tell you say she go do project defense too 🤣🤣🤣🤣
2026-10-21 22:39:41
0
Ms.Sewa😌💕 :
Even me wey dey University no dey pay 800k😭😂
2026-10-21 22:43:12
3
alhassan :
u mean am 😭
2026-10-21 13:21:35
2
To see more videos from user @onlinewitola, please go to the Tikwm
homepage.