@banterwithduve: #viral #trendingvideo #foryou #manchesterunited #barcelona

Banter With Duve
Banter With Duve
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 11:27:45 GMT
14363
2486
93
114

Music

Download

Comments

chop.suey13
Chop suey13 :
You can’t shame the shameless 😂😂😂
2026-10-21 12:20:25
94
smithcreates
madeforthefew :
We don Dey chop 1 in 2 minutes 😔
2026-10-21 17:00:16
0
uthman.x
عثمان :
We’re Manchester United, shame is not in our dictionary and vocabulary 😂
2026-10-21 14:22:54
4
surest_okuma
GenZ-daddy 😎 :
Guy abeg lower your voice, as a Man U fan wey we be shame hold us for neck abeg.. low ur voice abeg.
2026-10-21 13:26:33
1
kunjoo_
IKECHUKWU Mmúó :
Guy dey calm down 😎oooo
2026-10-21 17:12:36
0
controlla169
Çøñtrøllå :
watch whoo 😆 🤣 watch who get 7 points 😂😂
2026-10-21 11:34:39
25
mainman90
Papijr :
Guy no set us up for drags o😂😂
2026-10-21 11:38:59
1
adepaidvvs440
𝕍𝕍𝕊 :
You can’t shame the shameless….GGMU ❤️❤️
2026-10-21 16:43:13
1
kayodeelijah01
Kayode Elijah :
Man United
2026-10-21 11:33:11
19
joromijoromi
Joromi :
I thought we don wash our hand comot for wetin concern man.u
2026-10-21 13:05:37
1
silent__lotus
☠︎HOLLOW☠︎ :
una don collect 1-0🤣
2026-10-21 16:57:21
1
alo_finet
Tenii. :
If una lose to this one, abeg make una relegate unaselves
2026-10-21 11:58:11
8
jarulcubana0
JARUL CUBANA :
Them don score una ooo
2026-10-21 17:04:29
0
ojukwubenjamin3
BENJAMIN 🇬🇧 :
Wetin Como go do Una ehh
2026-10-21 12:35:31
3
humility469
Hūmility🫧🥀🫩 :
You after the match 💔😂
2026-10-21 11:31:41
2
henryayuba3
henryayuba3 :
No worry bros, we no go take this match serious cos Premier league important pass for us, we get hot match against Bournemouth for weekend, wetin be Champions league wey we go take am serious
2026-10-21 12:02:35
0
gustavos_concept8
anudike Christopher :
Duve you don start oh
2026-10-21 11:45:14
1
dan_nexzy30
Dannexzy :
We Dey watch am boss, we are learning a lot
2026-10-21 16:55:01
0
emar5153
Emar 😎 :
my dstv never load well sef . them don score man u [Crying]
2026-10-21 17:21:40
0
sirchidex2
Sirchidex :
Hope you the watch the match rn
2026-10-21 16:53:36
0
the_scintillate
Scintillate :
Chaii U don put Man U for talk
2026-10-21 16:56:39
0
gnf_________
️ :
You never even talk am finish them don wipe one put for una net 😂
2026-10-21 17:14:29
0
yadeen0067
𝖅𝖎𝖒𝖒𝖎𝖊 💔🥀 :
they don score u ooo u na go too collect aswr
2026-10-21 16:53:55
0
cretan07
Cretan🔥 :
Make Chelsea players self no go training today😂😂😂. Make them bath sit down watch Big boy play Uefa😁.
2026-10-21 13:31:41
0
torchwild
Torchwild🐢🦝🦖 :
you don start o
2026-10-21 11:31:42
0
To see more videos from user @banterwithduve, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About