The rate at which people are defending him means he’s a good guy
2026-10-22 12:08:35
2
luckybasseyLb :
Omo sobobo no dey thief oh… he get hux self for Uhlor.. only say.. dey miss memories sometimes.. na every nice guy.. make una nor force something for him mouth oh he dey always fear
2026-10-22 11:27:13
2
Geetees Empire :
Dis guy nor Dey thief o 😢
2026-10-22 12:22:46
2
Your daily street motivation :
This guy nor be thief oooo
2026-10-22 15:10:22
1
Glory BTC :
This boy no Dey thife oooh 😳😳😳😳
2026-10-22 11:11:09
1
Mudi :
Sawbobo nor dey thief, make una know Waytin una dey do. I never see this guy for any problem settings.
2026-10-22 08:13:57
2
Smu :
I just feel bad as I see this video, anytime I see youth like this I’m always pained,💔💔💔💔
2026-10-22 04:43:51
5
SB :
I feel this guy pain
abeg make una dey ask questions before una begin beat
2026-10-22 08:15:16
2
WizBoss :
I know dis guy wella,, he nor dey thief oo abeg make una stop dey beat am .. na uholor he dey stay
2026-10-22 15:08:11
1
glory nice 🥰 :
please sir have mercy on him 🙏🙏
2026-10-22 05:33:25
3
ifases :
Please you people should have mercy on him, is just the situation he found himself.
2026-10-22 08:19:11
1
realest_celeb :
I like this interviewer ,,, well composed and intelligent ❤️❤️❤️
2026-10-22 08:53:44
2
pretty gold :
the guy look innocent
2026-10-22 04:46:31
1
mummypaise :
I no dis guy o
2026-10-22 03:10:37
0
Mhiz jay merry❤️💋 :
sawbobo na nice guy, hope no be alligation una dey put for him head so sha
make una no dey beat am like thief
2026-10-22 09:07:34
0
Emmanuel Akhator :
I know this guy ,this guy nor dey find person trouble
2026-10-22 05:51:34
1
luckybasseyLb :
Which village be this
2026-10-22 11:29:19
0
PRINCE EWEKA EFE :
me no this men ohh
2026-10-21 22:18:08
2
otagie ororo :
this guy name is osasu
2026-10-22 07:16:59
1
GODS GLORY CAKES AND EVENTS :
this guy nor dey thief oo , na correct guy oo very friendly
2026-10-22 16:41:00
0
Perry Beauty Home :
live him alone he is innocent don't suffer him for what he didn't do
2026-10-22 18:34:56
1
Glory Kevin :
na waooo 😭😭
2026-10-22 18:25:55
0
Perry Beauty Home :
mak Una live am innocent person
2026-10-22 18:33:34
0
D£ General :
Baba lahor oooh
2026-10-22 00:43:08
0
To see more videos from user @odion.peter02, please go to the Tikwm
homepage.