@_jnr50: Una really whine me then oo๐๐น#fypใท #fypใท #fyppppppppppppppppppppppp #realquotes @๐ผ๐ช๐จ๐ฉ๐ง๐๐ก๐๐๐๐๐๐ฎ๐ญ
If you no pray before eating the devil will join you
2026-10-22 11:28:07
18
็ชๅฐบ ๐ท๏ธ แชๅไธไธฎ๐นใๅฐบ๐ :
Ruber band Dey suck blood ๐ฉธ ๐ซฉ๐ซฉ
2026-10-21 21:59:40
226
C.TรCH :
If you drink coconut water you no go know book again [Crying][Tears of joy]
2026-10-22 02:22:04
162
TAI.WO 4๐โโ๏ธ :
No drink garri when you just finished eating mango ๐, belle go turn you ๐๐ฉ
2026-10-21 20:39:01
175
๐ดLAMMY FUNDเผ๐ด :
no drink garri if rain dey fall
2026-10-22 05:50:34
9
AลธลBรMฤช๐ช :
Cockroach Inside your foodโ Naso my sister go finish my food finish
2026-10-21 23:23:05
48
ุฑุถูุงู ุงููู :
Naa 2017 talk be that one
2026-10-22 08:20:37
6
DOLAPO~๐๏ธโค๏ธโ๐ฅ๐ซต :
If you put hand for rain ๐ง๏ธthunder go strike you ๐๐๐
2026-10-22 13:50:09
5
Holar Fundz 001 :
Last man standing
2026-10-22 02:01:54
27
cast5714415 :
E mean sey to guide sef you gats eat with the devil
2026-10-22 06:28:57
6
๊ง๐ฉท เผPINK _ ANGELเผ๐ฉท ๊ง :
Everyone just dey remember all those childhood memories ๐
2026-10-22 05:39:41
10
ARMSTRONG :
If u swallow Orange seeds the Orange tree go grow for ur head na once I find place sit down dey think about my how I go carry Orange tree dey waka๐๐๐๐
2026-10-22 08:00:01
7
Elmo Firelife๐ฅ๐ซฆ :
Comment section ๐น
2026-10-22 06:06:25
7
PAPPYRICHIE :
I remember a day Access Bank debรฏted one man that was in front of me 60,000 twice without dispensing the cash;๐
The man grabbรซd me and shoutรซd: โYou are not going anywhere oo!โ Because you are my only witness ๐ณ๐๐๐๐
2026-10-22 09:31:44
31
Iยฃ$T :
Childhood crazy gon o๐ โฆ Iโm still wondering why we didnโt apply the same logic to money๐
2026-10-22 06:17:37
6
Mojirola ibidunni :
If you spit for floor, throat go dey pain you ๐๐น
2026-10-22 11:02:59
20
_k50๐๏ธ :
One of my friend that time,they always tell me say mk I dey pick ham e fit be my glory nah why my own no dey waste ๐ ๐ I love you Bazeet ๐