We need to find that funmi… cus na she cause all this 😂
2026-10-21 12:40:21
1571
༒𝓓𝓪𝓻𝓴 𝓿𝓮𝓮༒ :
bro your song na hit 🔥🔥🔥🔥
2026-10-21 12:28:38
1363
STATE✨ :
Shina poison me yesterday but I no die
2026-10-21 12:27:26
3487
👑OLUFUNMI 👑 :
Wetin I do again
2026-10-21 16:07:15
328
ANET KASHY#01 :
omo double gee since when you drop this hit walai i just dey chop am every fucking minute for my Spotify even for work sef omo bro make we run from ore agbako oo thank God for your life you will continue being ontop brother
2026-10-21 12:28:38
674
hass been :
I travel go heaven yesterday just now I come back ooh 😁😁😁 funmi what you do this guy ?🤣🤣🤣🤣
2026-10-25 09:47:04
1
BOY ALONE 😑😑 :
Abi nah only me like dis guy nhi 😎😊😊
2026-10-21 12:38:13
227
🫅Queen Ade♡🫶 :
I need a loyal broke guyy
2026-10-22 22:04:41
22
:
The amount of times I’ve listened to this song is not healthy😭
2026-10-21 16:05:02
35
✪𝟒𝟓™ :
funmi ara ma n fu mi, flows 🔥
2026-10-21 12:28:30
71
ARINOLA👗✂️ :
Unlock this sound on audiomack
2026-10-24 07:38:30
1
Ola Skid :
You never my fyp nah ❤️😁
2026-10-24 21:37:26
1
⚓🐬Ryan🐬⚓ :
he thinks he is Roddy
2026-10-23 15:25:33
7
adewaver :
Funmi and shina see wetin una cause bayii 😅😅
2026-10-24 10:22:37
1
THE SOCIAL FREAK👽 :
This guy full my fyp 😂omo
2026-10-22 14:25:34
69
🔓🌹KIKELOMO 🥀🔏 :
na me be the funmi I just change my name 😂😂😂
2026-10-23 16:21:32
0
Valid lorra🖤🔫 :
Banger
2026-10-23 14:44:24
1
NHAZZY ESSENCE AURA EMPIRE :
Am Igbo but I vibe the song on repeat 😂
2026-10-21 16:25:25
18
Tipssy420🪖🎖️📦 :
NA ME BE SHINA
2026-10-21 16:55:07
56
Ohunreretunde :
when dem add vn for comment
2026-10-22 08:34:59
24
🥇 AYOMIDÉ 🥂🖤 :
This guy go disturb music industry. I just pray you dont make mistake in choice of record label. YBNL will be so perfect for you. I wish you success my brooo 🔥
2026-10-21 12:33:08
112
Israel LITE✨️🏅 :
ogo I dey feel you barsss
2026-10-21 12:27:08
18
ᴡᴀᴄᴋᴏɢᴏᴛʙᴀɴɴᴇᴅ👨💻🕺 :
E come b like say make u no sing finish make u put more verse e too sweet 😅
2026-10-21 13:14:48
38
To see more videos from user @doublegee2x, please go to the Tikwm
homepage.