Na once we build studio make management no Dey chop our money , we wan Dey manage our music ourselves, instrument set up alone na $40k😹
2026-10-21 23:09:34
4386
Lucas Dexter :
online na celeb for they sweet oo
2026-10-21 21:34:20
848
Karmal :
Just try separate from your management tell her say u want make she the manager your career and finance as I the talk to you the case the Supreme Court like this for 3 years celeb nah God
2026-10-22 10:44:33
1199
Eric✨ :
Unto i need to change management but i will need a lawyer the thing is can i trust you enough to manage me ?😹😹
2026-10-22 10:26:52
1056
Suburbaby :
Some boys still dey do meet and greet with membership card 😂😂😂
2026-10-24 18:44:53
2
GENTLE ✪ :
Na for this CS you go know say celeb boys active 🥰😹😹
2026-10-22 09:20:02
716
sweet caramel💕🎶🫦 :
Me weh be girl sef de observe from comment section
2026-10-24 16:11:58
0
𝕾𝖚𝖓𝖘𝖍𝖎𝖓𝖊🙂↔️🪖 :
Omo men brutal for this comment section😂😂❤️
2026-10-22 11:13:30
377
PRECIOUS🥤🚀 :
Since I da read the comments, nor be the same celeb dem teach me oo
2026-10-22 11:23:33
1746
່ :
Studio burn oh no be small $k we use remodel, insurance no gree cover am😹🧌👹
2026-10-22 09:06:43
674
𝕂𝔸ℂℍ𝕀 🦅🥇. :
omor una don go far o 😂😭😭
make person come mentor me abeg 🥲😭😭😭😂
2026-10-24 15:22:42
0
Boy Alone :
With wetin I dey see for comment section na fake celeb dem teach me
2026-10-22 12:33:53
320
ÇEŁEBŘIŤY OBÌ 👹😎🤲 :
me way Dey creat album
2026-10-21 18:24:09
737
Mature Connect :
Gen z celeb boys de surprise say inside celeb celeb de😂
2026-10-23 09:58:11
0
TØJIN :
I talk am say there are levels to this shit called celeb
2026-10-22 14:48:38
184
999® :
No I weak o I never reach anywhere for this celeb o 😂😂
2026-10-22 12:06:12
215
Phil 🧃💕 :
Omo I don screenshot tire😭😂😂
2026-10-24 11:04:18
1
DANIEL🪐 :
Guyyy i go like make we Dey close 😂
2026-10-21 17:56:48
241
FRESHER :
Omo, so i never even start this celeb see billing way Una just Dey drop for this CS
2026-10-22 09:38:23
165
Emily💕💕 :
Una no dey teach girls?
2026-10-22 16:31:05
35
MikkieAD :
Na once I dedicate one song for her inside upcoming album sponsorship and distribution fee £80k investment 😂
2026-10-22 15:37:48
648
Joshfx🧃 :
If Una shout celeb to the world finish, make Una come collect dating update make Una mind Dey 😂
2026-10-22 13:34:58
175
justmealone077 :
Na once I build website 😂😂
2026-10-22 08:30:52
619
✌️ Biggest :
I don follow you guyyy 😂❤️
2026-10-21 14:19:43
75
To see more videos from user @sexy7pf, please go to the Tikwm
homepage.