lol to avoid woman is not the only thing, you have to be prayerful and do sacrifice
2026-10-21 19:37:22
9
Stanley mackson :
🙌🙌🙌 thank you my brother
2026-10-21 21:18:36
1
Shirley beacy :
Bro who God go bless e go bless am oo forget that one oo me self I no dey pursue woman but I never still make am people way I know wey dey pursue woman dem the get am clear pass me
2026-10-21 19:06:01
4
Eduwa :
Omo shame no go gree me talk to woman
2026-10-21 17:42:17
8
sundaypeter888 :
I swear bro omo guy 🤦♂️🤦♂️🤦♂️
2026-10-21 21:29:53
1
ВАЛЕСИЯ :
take ti me bro
I no get time for woman
2026-10-21 22:07:09
2
Richard :
I day tell you guy
2026-10-21 21:32:32
1
Michael Diobi :
You have said it all
2026-10-21 19:29:34
1
Arab money :
I swear 📌
2026-10-21 21:11:57
1
RI€HARD ☘️☘️ :
the mayor
2026-10-21 21:25:03
1
Pluto Fundz🥶 :
I too love you bro 👊
2026-10-21 17:23:26
3
🦅SMÅLLÊR ÈXÇHÃÑGË GOT PAID 🎉 :
mentor 🙌
2026-10-21 21:41:55
1
king shadow :
Brother, where are you from
2026-10-21 19:59:03
2
EcoDeHustler🇳🇬🇰🇼 :
leave them
2026-10-21 21:27:42
1
thug boi 🌟🎓 :
real talk 🙆
2026-10-21 17:10:51
3
smart :
hahah
2026-10-21 21:11:42
1
👑Evans Piano🥶🦅 :
😂 me I no get time with woman o 😂
2026-10-21 15:04:56
2
CHUKWUNONSO KALU :
my bro God bless u oooooo
2026-10-21 21:30:38
1
Mandela 💌 :
I just followed you because of this 🥰🥰
2026-10-21 21:25:46
1
💠BLÉSSÊD ANTHÕNY🕊️🕊️ :
no be say I no like woman but I no fit talk to woman,shy me 😞 😭😭😭😭😭😭 and I think is saving me Alot 😂😂😂