@son_of_idris: Replying to @RAY💜✨🦋 Una wey need papas number #anyigba #igalapeople #fyp #viral

FOR FUN
FOR FUN
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 17:39:36 GMT
89599
5219
162
534

Music

Download

Comments

khaleef.abubakr
Énémali Abu Ochele :
make i just view and pass, person wey say make dem bring them dey comot now now 😂😂😂
2026-10-30 15:19:22
0
ainokohassan
PRINCE HASSAN AINOKO :
your number please
2026-10-30 20:38:52
0
onuh_must_chop71
Onuh_must_chop71 :
Na this man gon gon be the mad man 😂
2026-10-22 04:07:49
41
kashimbawa
sumaila bawa :
location please
2026-10-29 21:13:27
0
justpray0034
Just pray :
as u heal hope say u go give am job
2026-10-21 20:56:30
17
acheonechojo48
Oma Rukky 💊🥹 :
I never see the comments weh i dey find 😂
2026-10-21 19:39:00
20
omahpayo001
OMAHPAYO 001 :
Abeg make he come Abejukolo oo😂😂
2026-10-21 18:51:55
3
gideons_fashion_world
YBM Fashion🪡✂️ :
This man don fra
2026-10-21 19:20:50
19
ojochegbe.4
OJOCHEGBE 🥰 :
so de madds man man is okay?
2026-10-21 17:55:06
7
nnchlt5yd
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ :
Make I bring my babe ?
2026-10-21 21:22:36
3
raysplace2
RAY💜✨🦋 :
So papa go wake my father wey die 11yrs ago 😊
2026-10-22 04:24:38
1
sir.yes3
ᏕᎥᏒ ᎩᏋᏕ💲🎓 :
I fit bring my ex 😂
2026-10-21 20:14:59
4
ejima.stainless6
Ejima stainless :
Hello brother we don see who go wake our father oo😂
2026-10-22 20:49:14
0
ojimah_001
￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴ :
Igala people 😂😂
2026-10-21 19:01:22
0
novalie118
NOVALIE 💖💕💞 :
location please
2026-10-21 20:47:07
0
ifortune00
American Citizen 🇳🇬🇺🇸🇬🇧 :
This is Tinubu regime, survival is a must
2026-10-21 23:05:16
2
theautoplug1
Nino :
Update yanyi 😂
2026-10-21 23:21:47
1
khalidmed4real0147
khalid med :
Listen to the background sound the guy called his number I guess lol
2026-10-22 16:03:10
1
bossvee123
veee :
December done dey come [Big LOL][Big LOL][Big LOL]
2026-10-22 16:25:56
2
wada1474
✨Wada✨ :
If this man later open church hmm 🤔 😹
2026-10-22 00:58:45
1
princess.aishat5
🌈 GURL LIKE NANA 🫧💫❤️ :
abeg mk una bring him come abejukolo please 🙏
2026-10-22 10:39:59
1
jasper78741
jasper✡️🛐🇺🇸 :
Oga came down if you see better madness you go run [Cool]
2026-10-22 03:52:37
1
justagurl683
🎀Nov 15th🎀💦💫 :
and the MAD man na fine man oo
2026-10-22 07:51:02
1
rhino1243
Rhino❤️🦅 :
Wat about who baba talk say he need for 2years before he get money if u heal am wahala go dey oo
2026-10-21 22:20:29
2
fendyy130
SEDIQ :
Person wey I see this evening 😂
2026-10-22 18:36:11
1
To see more videos from user @son_of_idris, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About