@imsunkeanyi: I no follow 200k #imsunkeanyi #owerri

IMSU NKE ANYI 📚🎓
IMSU NKE ANYI 📚🎓
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 19:15:12 GMT
3929
310
23
20

Music

Download

Comments

ex_cel77
Excel 🙂‍↔️💜🦅 :
Officer I follow 500k officer i no follow o 200k 😹
2026-10-21 21:03:07
2
agunnaya0001
AGU 💦🫀🏛️🦁 :
me and my bro in my the compound, after telling my mum to lock the gate from outside 😂😂😂😂😂
2026-10-21 20:23:05
0
_vic1m
V💡 :
Omo me don relax for World Bank😂😂
2026-10-21 21:30:49
0
blossom_signature101
Blossom ❤️ :
Na so dem pack 3 guys for my front.Everywhere first blur😂
2026-10-21 19:33:51
6
praiseboy09
PRAISE_BØY🇬🇧🇳🇬 :
omo😳 me wey dey come back for night nawa oo I hear say person die self for this peace mass side self like 4 days ago
2026-10-21 20:02:11
2
tg_general
TG :
Me way done leave Owerri for una
2026-10-21 20:50:00
0
beautiful.josy
Josy’s collections :
And it’s quite wrong honestly
2026-10-21 19:57:21
3
adambaitoli1
adambaitoli1 :
I swear
2026-10-21 19:24:14
1
national4636
National 🤍💙 :
Aswr
2026-10-21 19:58:55
1
amii.finds..ng
𐙚 ˚OWERRI GIRLY PLUG˚ 𐙚♡🍒🍒 :
If you’re an IMSU student and you need room decor or house hold essentials I sell very affordable check out my page 🥲🥰
2026-10-21 21:27:36
2
nadiainayaabdulsalam1
Nadia Inaya 🇪🇬 :
Na who be like them them go catch na
2026-10-21 19:26:47
2
am.wirelesz
Wirelesz Micheal :
guy buy rice and beans Lock yourself inside house or them go lock you up
2026-10-21 19:19:52
2
citadel_architects
Citadel Architects :
avoid gatherings. dey your own. don't come out after 9pm
2026-10-21 20:40:53
1
bishop231.0
BISHOP 101 💛 :
Na innocent boys Dem dey pack oo
2026-10-21 21:06:35
0
big_bella01
ONYINYECHUKWU🧸♌️ :
Nail model needed location IKENEGBU OWERRI note: I’M NOT A BEGINNER NAIL TECH,i just want to expand my reach and build my portfolio ❤️💅
2026-10-21 19:38:40
2
To see more videos from user @imsunkeanyi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About