oga no go dea ooo
beans and corn na beta combo
e sweet die
na moi moi and bread i get issue with
e sure me say persin wey discover moi moi and bread no use clear eyes
2026-10-24 22:04:29
0
VICTAHH 🪖🍃 :
Watin do beans and corn e sweet na
2026-10-22 12:33:35
191
Welinks :
Indomie and bread is goated
2026-10-22 08:56:16
89
kiakichelle :
Indomie and yam nko that one seff normal... u con dey talk beans and corn na abnormal 😂
2026-10-24 01:35:32
2
MR. WIRED UP :
Bro everything here go well I Dey chop am
2026-10-24 04:04:38
1
ODK🥶😈 :
beans and corn wey we dey chop every Friday for boarding school
2026-10-22 08:54:03
46
Bøbby🖤🇳🇬 :
omor moi moi and bread na mad combo oh
2026-10-21 19:31:23
119
Mhiz AngelJenny Boss :
U Dey chop beans and bread 🍞 so why u no go fit chop moi-moi and bread… 🙄 yes I will defend dat combo with my life, cus moi-moi no be from beans 🫘?? 🙄 So wat are u saying…. 😏 Moi-moi and bread 🍞 all the way, it’s so delicious 😋 try it and thank me later 😒😁
2026-10-22 09:36:51
16
🖇WAJIONYI W🖇LTER!!🤍🥹 :
Moimoi, bread and lacassera✨️
2026-10-22 16:07:24
10
Pieces of Amara💕 :
People Dey chop rice and afang???
2026-10-23 12:46:57
1
Kaima🧸 :
Moi moi and bread sweet na
2026-10-21 19:32:34
17
nazais_real :
Moi moi and bread is normal please😭🙏🏾
2026-10-21 19:43:28
7
Rd👻 :
Abi na me no normal ?
2026-10-21 19:30:49
31
𝐄𝐊𝐄𝐍𝐄𝐃𝐈𝐑𝐈𝐂𝐇𝐔𝐊𝐖𝐔 :
omo moi moi and bread dey sweet ooo forget
2026-10-22 09:51:28
9
𝕮𝖔𝖑-𝖑𝖎𝖓𝖘😈🔞 :
beans and corn na peak
2026-10-22 19:02:28
5
thelagoscarguy :
Moi moi n bread is normal na
2026-10-21 19:59:42
5
Brotherlly🎭 :
Omo that beans and corn na the best of them all I swear
2026-10-22 13:13:14
8
stayawayfromaz :
Una no Dey chop moi moi and bread??? I don dey chop am my whole life
2026-10-22 09:13:18
22
To see more videos from user @shadeslikegrey, please go to the Tikwm
homepage.