@othersideofmusty: See talk o😂 #bigmusty #lasu

Snap👻:musty4110
Snap👻:musty4110
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 20:01:44 GMT
37780
8631
275
595

Music

Download

Comments

empressdee60
empress dee :
No come oo light no dey ojo o😂
2026-10-29 08:34:33
776
aina_abidemi5
Demi✨💕 :
Abeg I be fresher 🙏buy one power bank come for me 🙏😭😭
2026-10-30 20:48:14
180
peace_of_mind207
~~~July 27~~🌺❤️🥵 :
So make I leave my house,Go lasu go suffer🫴😂😭💔
2026-11-03 09:29:59
0
candieshortlets
Candie | Shortlets Lagos :
We never see light since 4 days now😂😭
2026-10-30 06:05:01
95
assurancebeautysalon1
BEST HAIRSTYLIST IN OJO :
Models needed for lash, nails nd hair in ojo Lasu 🥰🥰
2026-11-02 15:56:15
0
www.tiktok.comtrophywife
TROPHY WIFE🏆👑 :
So una plenty wey dey this Ojo and I no get friends ?
2026-10-30 21:02:15
69
_neeyah1
👸 :
Omo no come o. Freshers just dey ask people if them be freshers too😹😹😭. I nearly slap 2 girls today😭. Me wey be finalist😹
2026-10-30 13:28:10
63
royal25110
GRACIOUS💞 :
Come light dy
2026-10-30 16:00:35
53
priceless_rubyyyy
𝔐𝔖𝔰 𝔯𝔲𝔟𝔶 :
Omo ….if I later go my staycation them no go beg me to resume 😂😂😭
2026-11-02 15:08:20
0
bigsalvage321
Bîg Sãlvãgê :
Dey come oooo one lecturer talk say he don miss you 😭😂
2026-10-30 16:10:09
36
girlcalledchizzy0
Gap❤️teeth💕❤️imma :
We get half kilo of light yesterday 😂😂😂
2026-11-02 07:57:17
0
ellas_wrld23
NotyourElla ❤️😏 :
Them Dey do road o. Never come o
2026-11-02 09:00:34
0
cutethobi
Sheistobi💕 :
Omo no come o ,water don spoil everywhere 😭😭😭
2026-10-27 19:27:38
33
amoralivingg
amora_livingg :
No try am oh, no light for more than a week now😭😭😭
2026-10-31 09:18:29
7
aladichima
Aladi 🏡Verified Realtor :
Make I leave apartment work come dey fly bike for Ojo… 😂 omo na Hustle period … we go meet for exam
2026-11-02 08:05:27
5
doyinisfuntoo
. :
Make I leave orchid come iyana isashi 😭
2026-10-29 09:14:29
5
diva32458257
~Ayesha~ 🏳️‍🌈 :
fresher
2026-11-01 15:45:08
0
the_realestme
#Jasmine✝️ :
you go still resume before exam , you are lasu and you are great 😹
2026-10-30 21:38:59
5
semoo_3_0
semo🖤 :
Small trend wey we de manage😂
2026-10-30 05:28:28
13
ade_bimpeee
ADEBIMPE ❤️ :
Buy fan oo, buy powerbank like 10 before you finish your money, you fit dash me 1 power bank sha chop life
2026-10-30 18:08:08
9
adetutu2082
ᥫ᭡mąmąᥫ᭡🎓 :
Graduate no fit relate 😂
2026-10-29 12:16:39
20
ms_z23
Zaenab.O :
Don’t even come.light no de
2026-10-29 23:53:14
5
ade_nike396
Pearl💕💖 :
No come ooo no light them just Dey do as them like for this Ojo
2026-10-29 06:11:45
7
julianaispreetyasf
✞ঔৣJυliαиαঔৣ✞ :
we get light for our area at iyana school oo we get solar join sef😁🙃🙃
2026-10-31 09:37:49
13
tifeinstyle01
Boluwatife🌸❤️ :
Help me ask them oo😭inside this heat
2026-10-29 12:39:50
5
To see more videos from user @othersideofmusty, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About