i never play carrick ooo
make dem leave carrick abeg ooo
2026-10-21 20:57:28
1
Tobey Smith 🚘🇳🇬 :
Make e never go ooo
2026-10-21 21:37:40
1
og cartel A1 :
man u fans pls no sack Carrick
2026-10-21 21:37:44
3
💫👌afroreddies💥🙌💫 :
make we play first
2026-10-21 20:16:03
0
SAGA OG ♉🔯 :
Do you know Barcelona Women can beat Manchester United even if all of them are pregnant?😜😹😹😹
2026-10-21 20:56:55
8
Bayelsa wanted ⛔️ :
Abeg make dem no sack am oh Chelsea never play oh🤣
2026-10-21 21:08:18
7
Gabriel amobi Salvation :
I forgot say make nobody touch Carrick until I collect my own 3 points 🙃
But Man U is one club that no matter their form, they find a way to defeat us.
But I believe they're not gonna try that with my RPG 🌝
However, nobody should touch Carrick. Not even a mosquito should bite him 😌
2026-10-21 21:48:59
1
Cool Sage :
let them wait let's play them first before they sack him
up Chelsea 💙💙💙💙💙💙
2026-10-21 20:31:17
1
Naza♥️ :
Who dem wan leave am for?? 😂😂😂
2026-10-21 21:01:53
1
@De.Zioncutz046 :
Abeg I never play ooo
2026-10-21 21:12:43
1
ChelseaFC Queen💙💙 :
Make una wait make we play first oo
2026-10-21 20:56:29
1
Michael Michael :
Man u travelled to Como 4-1 reason😂😂😂
2026-10-21 20:18:15
1
Lotanna :
We never played ooh Abge Biko
2026-10-21 20:21:11
1
Ømãħ :
Chelsea never play oo make una wait
2026-10-22 07:15:51
0
Gabriel Victor :
Abeg make Chelsea play first Abeg
2026-10-21 21:03:49
1
💙 IZUCHUKWU CFC | Football :
omg 😆
2026-10-21 22:14:40
1
Papichulo :
Justice for Michael Carrick!!!
Please wait till December.
Chelsea never play Man U
2026-10-22 07:36:14
0
David Bliz :
Wait for Chelsea now
CHE vs MUN
6 : 0
COMING SOON can't wait again... 😁😁😁
2026-10-21 22:55:09
0
K :
I tire o make man u wait till 1st of November before they sack Carrick ooo, I nor hear say anything do my 3 points for Stamford Bridge on the 31st of October.....
2026-10-22 06:39:22
1
Gidyon :
Sack keh! Wey my darling Chelsea never chop inside the national cake 😂
2026-10-22 05:32:43
0
Eddy_Val🇳🇬🇺🇲 :
If e don dey near my turn to taste Carrick football una want make them sack am🤣🤣🤣🤣
2026-10-21 23:52:19
0
CHIBUEZE EMMANUEL :
make una Wait 🫸🫸 make we i collect my own now
2026-10-22 00:00:49
0
MICHAEL 🥀 :
DID YOU Know that Man u can still win the championship 💪 🏆.
league 1 here we go❤️🆎🔥
2026-10-21 21:04:55
0
To see more videos from user @cfcduchess, please go to the Tikwm
homepage.