@mc_commonsense: Who is Tobi???? #joblessbillionaire #explorepage✨ #interview #tobi

Common sense
Common sense
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 October 2026 20:08:53 GMT
616270
40533
1685
8090

Music

Download

Comments

oluwatobiadewole5
@Tobioladipo :
Successful people are called OLUWATOBILOBA....
2026-10-22 16:56:06
870
no_hook_boy
Yöřübä Demöñ 😈 :
Na lie tobi deh always multi task oo
2026-10-23 20:06:21
44
titobipainting
titobiloba🇧🇯🇳🇬 :
my own Tobi get better hand work
2026-10-22 14:20:51
419
hardeysmart27
hardeysmart27 :
If you are Tobi and you are here dem dey envy you ni less work plenty funds 😂😂😂
2026-10-23 11:49:42
187
tobinhoporsche
TOBINHO PORSCHE ☦️♌️ :
See as my name sweet for una mouth
2026-10-23 12:32:12
60
tordan24
tordan24 :
Na lie Tobi Dey work ooo
2026-10-23 09:47:23
42
user20494617847325
okorocity :
are day work ooo
2026-10-24 06:36:52
1
juweyroh
Juweyroh💖🥰💯 :
Tobi Werey wo my own Tobi is very hardworking
2026-10-23 13:13:15
24
isaiah.d49
isaiah D :
Ahhhhh my own Tobi naa business boy oooo
2026-10-22 15:06:41
9
moh71117
adetutu70007 :
na lie oooo my own tobi can work o very hard working guy o
2026-10-22 08:20:38
35
tobi.hush01
Tobi.hush01 :
Haaaaa sha you dey crazy ni 😂and we dey guide
2026-10-22 16:54:57
6
oluwatobi43x
𝒪𝓁𝓊𝓌𝒶𝓉𝑜𝒷𝒾🧃 :
wetin Tobi do una
2026-10-23 13:44:34
2
aguns_coded
aguns_coded :
Una dey craze 😁😂
2026-10-22 13:17:51
8
tobiloba2214
Tobiloba ❤️ :
u people don plan am😂😂 see u people mouth like tobi 😅😂
2026-10-22 20:40:37
2
davyn.01
😶💔 :
Nah lieeeee omoh me I dey work like person wey don craze ooo
2026-10-21 20:45:26
21
hazard.jnr07
OLUWATOBILOBA :
my own Tobi get work oooo
2026-10-22 17:19:08
1
tobycash345
tobycash345 :
Una Dey crazy me way Dey work like mad
2026-10-22 13:59:10
1
tobacco863
oluwatobiloba :
me i dey work oo
2026-10-22 10:12:51
1
toblex.166
toblex 166 :
watin I do Nah
2026-10-21 22:30:30
6
mayowaadebayo987
Tobi Nation ☠️👻 :
my own Tobi get hand work oo make una know waiting unah day do oo
2026-10-22 16:58:06
6
ibkshots
Ecko :
Thank God my own na Oluwatobiloba
2026-10-23 13:29:16
6
oluwatobi.51
༒𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸𝕋𝕆𝔹𝕝༒ :
Normally I like work but I don’t like stress 😂🥰
2026-10-23 03:34:12
9
bigwizzy655
bigwizzy655 :
Tobi way i know guide paaa
2026-10-23 20:08:42
8
whereisriq
TARIQ✴️ :
2026-10-24 06:36:57
1
adenijioluwatobi9
Adeniji Oluwatobi :
this one na big lie
2026-10-22 13:04:50
1
To see more videos from user @mc_commonsense, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About