all this are not necessary
why can't they swear for bad governance
2026-10-22 15:52:27
1
Emokiniovo Ebbah :
why can't they come together to swear for the bad government
2026-10-22 06:53:24
39
Emmalex Munachi :
make them go sleep eee
2026-10-22 14:46:53
0
Jeff Joe ♠️ :
So this people can not swear for bad government 😂
2026-10-22 09:57:10
8
Abdullahi :
May de swear for bad government noow🤣😂🤣
2026-10-22 15:40:00
0
Only daughter 💕💕 :
So them power nor reach the bad government
2026-10-22 16:27:58
0
Juliet Okeke :
this is called nonsense
2026-10-22 13:11:12
8
@tycotech.ca1 :
Be deceiving their self. Ayelala no fit protect people wey fire born
2026-10-22 11:47:31
2
MARLBORO~monie🇵🇹 :
Why dem nor fit swear for bad government. Make Una enter house. Nothing Dey up. I carry fuel and biscuit
2026-10-22 09:01:01
2
IYKE :
He no de work again
how many times them don Waka for my area yet nobody die and nothing was recovered
2026-10-22 06:07:37
1
King Noble :
Is better say them thief am eat better pass make ee burn, but Nigeria we no get sense oohh?
2026-10-22 14:06:36
0
Alfred :
The gods are wise.. so from all this multitude of people no one of them pass the bad shot to help the government to fit it or repair the road before the tanker fall.
2026-10-22 12:16:23
0
AkpekecomedyTV :
Why them no swear for bad government no poor people dem dey swear for abi no be bad road course am
2026-10-22 11:36:55
1
Danito💜 🚀 :
this country don go, Make we channel this energy go vote election next year
2026-10-22 14:49:29
1
BIG STAR⭐️ :
Una just Dey play 😂
2026-10-22 07:55:26
2
wurld seth :
see as them many
2026-10-22 05:55:09
1
bella12345 :
yes o
2026-10-22 14:12:29
0
Abbafather :
Benin
2026-10-22 11:47:10
1
lovergee :
Shey people wey don die them Dey swear for?
2026-10-22 06:40:58
4
bellajohnson19161 :
2026-10-22 11:46:07
0
Ay China 🇨🇳 :
What about the things way burn?
2026-10-22 12:47:17
0
ꨄG)🥹💕••!! :
Yes na
2026-10-22 06:47:45
0
Beauty :
2026-10-22 07:59:24
0
Aliyana :
You see Africa, we are still backward
2026-10-22 11:41:26
0
Ese p :
They are just fooling themselves
2026-10-22 10:19:25
4
To see more videos from user @quinotedolla, please go to the Tikwm
homepage.