what if man united players thinks losing is winning 🤣🤣
2026-10-22 12:42:25
12
Rosit 💻💻 :
u don't desert your uncle 😂
2026-10-22 06:57:24
97
COMR. MALACHY NNAEMEKA ONA :
E sweet me you know una go lose to Chelsea this season 😂😂😂😂
2026-10-22 13:39:46
0
big sodex 👁️ :
Man u don kill people 😂😂😂😂😂
2026-10-22 08:56:43
0
Becky Logan :
3 draw in these fixtures
2026-10-22 17:02:00
2
devomogo :
make dem come carry this guy, na you dey cause all these things wey dey do Man utd 😂😂
2026-10-22 07:04:48
28
m.u.dd.y :
This guy no gree sleep 😂😂😂
2026-10-22 07:36:49
9
Mark Henry :
I like say Man U dey make you craze 🤣🤣
2026-10-22 08:52:59
2
king pozze :
oga come down naaa
2026-10-22 08:49:57
9
Timileyin 🌴 :
Coventry is win now 😂😂😂Abi
2026-10-22 08:29:13
0
ICON⚜️ :
This egbon too funny😂😂😂
2026-10-22 07:49:53
1
Ⓜ️ISH🅰️ 🅾️F TIKT🅾️K :
na man u dey make everywhere trend ooo
2026-10-22 10:46:27
1
king shardow🪩🏆 :
I like as man u no wan sarck carick
2026-10-22 06:52:02
1
Eng ola :
you guys can still beat Coventry naw[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-22 07:30:42
2
jos_eph456 :
2026-10-22 07:01:42
3
Akuamia :
😂😂😂😂😂😂
2026-10-22 07:06:48
1
Remmy 2020 :
Every match wey Man U Dey lose
2026-10-22 09:55:11
1
🛩️Klassic chinonso✨ :
😂😂😂😂
2026-10-22 07:12:27
1
Blackypoland3 :
God abeg oo 😂😂😂😂😂😂
2026-10-22 06:55:44
1
@attractive onyeobodo💰💵 :
Anybody wey wan marry Oil Baba, you deserve a medal! 😂😭 The way this man dey suffer for Manchester United, if na husband, you for don collect divorce papers, heartbreak and hangout issue in one season! 🤣💔🔴
2026-10-22 08:40:56
1
Donojc7 :
😂😂😂😂😂😂
2026-10-22 06:55:34
1
CHINEDU :
No hope 😅😭
2026-10-22 19:36:15
0
KALISIA JUNIOR :
2026-10-22 06:51:54
0
To see more videos from user @olibaba5, please go to the Tikwm
homepage.