@mcfavourdo_: 😂😂😂😂😂 #fyp #viral #tiktok #tiktok @Big_Shaq02

mc favourdo_
mc favourdo_
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 22 October 2026 08:04:59 GMT
125768
25867
798
4051

Music

Download

Comments

tonydominic4
Tony Dominic :
this is why boys must be boys
2026-10-22 08:11:26
1592
neeyeefrosh
🀄️ :
Unto unbeliever babe don come visit 😹😹
2026-10-22 08:40:05
807
david_cruz362
David_Cruz✨ :
Una settings bad 😂😂
2026-10-22 08:12:00
536
ritchiemillie007
Ritchie♏️ :
see as I dey happy for una enh
2026-10-22 08:11:55
1088
__bigteen
💐🌸ŢṚĚĄ💞§ŰŘĘ🌸💐 :
Even as a female.....i just dey smile for here😅😂🤣very rugged setting.....that guy wey stand dey peep na biggest aproko😂🤣
2026-10-22 08:25:27
660
mr.tufunny
𝔼𝕊𝕆𝔾𝕎𝔸🍃🐦‍🔥 :
I for too vex if to say I no be boy 😂😁
2026-10-22 09:29:07
237
psalms744
MrPaul💫 :
One man happy all men happy 💯
2026-10-22 08:49:55
228
aevorielle_
OGE🫦🌸 :
Me wey be girl sef just Dey smile 😂😂😂😭
2026-10-22 11:04:17
209
da_real_omo
wurld Omo nino 💞🖇️ :
Nbl big Shaq go soon go carry another girl come again 😂😂😂
2026-10-22 08:12:16
126
reachouttomf
MOTHERFUCKER :
Before tomorrow Big Shaq go see fault 😂
2026-10-22 08:22:42
116
kickby74
Kicksby74 :
One man happy all men happy, See as i dey smile for here😂
2026-10-22 09:31:06
116
kamsiszn
Kamsi Lawrence :
Big big things for the settings😂💔
2026-10-22 08:26:53
6
chiboysky0
ASK OF SKY🪖 :
Guy just full my body as I watch am 😹
2026-10-22 20:05:59
0
high.drick
Account not found :
Settings boys 😂😂😂🤝
2026-10-22 08:09:11
67
tg_x78
TG 🇳🇱🇳🇬 :
Sweet settings
2026-10-22 08:08:54
3
loner01907
ㄥㄖ几乇尺🏖️🛍️ :
One man happy, all men happy 😁😂
2026-10-22 23:58:28
2
fejiro925
Pained 😈👹soul😒😡... :
😂😂😂😂Joy don come on board😂😂😂
2026-10-22 10:24:27
1
lovelynurse29
LOVELY 🕊️ 🩺💉🌡️ :
God knows say Dey no fit see me for this kind settings ajehh
2026-10-22 09:04:35
55
mhizpinky057
Mhiz Pinky :
baddest setting boys😂😂😂
2026-10-22 08:24:23
46
tessy_favorite
🦋𝒻𝒶𝓋ℴ𝓇𝒾𝓉ℯ🦋 :
Omo the way i hate to go house wey guy’s full
2026-10-22 12:01:47
109
amujopease
amujo Pease :
is this what they call brocode or
2026-10-22 08:22:47
44
cal_me_skyler
꧁🎀ꨄMaRch_7th🎀ꨄ꧂ :
Fear men 🤣
2026-10-22 08:57:10
226
nessaline4
NESSA🌹 :
I no just know why all this thing Dey sweet me this Favour na something else 😂😂😂😂
2026-10-22 10:51:31
25
joycynora
nora 🥰❤ :
I even stand up follow unah Dey dance 😂😂😂😂e sweet my body ajehhh😂😂
2026-10-22 10:51:48
27
To see more videos from user @mcfavourdo_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About