abeg oo carter come oo dey want use lambo lambar ur babe oo 🤣🤣
2026-10-22 09:52:36
135
𝙱𝙻𝙰𝙲𝙺𝐋𝐈𝐒𝐓♨️ :
Una don later turn this girl to African Queen
2026-10-22 10:33:10
94
Wendy🎀 :
No be fake lambo be that
2026-10-22 09:17:54
173
Eddy Kay :
omo Jasmine nah vibe ooo 😎😎😎😎
2026-10-22 09:51:45
66
Yomi :
2018, one bros tell me say if him carry girls for him Chevrolet Camaro, dem go craze immediately 😂How Lambo go make dem feel now? Yiiiii 😮💨 RM for wrist, crushing RR OOOO .SHIIII. Lifestyle cost 💲
2026-10-29 12:34:47
0
️ :
So if i wan buy debit now them go debit me ?
2026-10-22 09:36:53
73
Ms omah ❤️ :
The car no even fine
2026-10-29 09:09:26
0
Waris ITunes Bob :
I no trust you ogb
2026-10-28 10:03:29
0
ON.GOD🇳🇬🇳🇬🇹🇬 :
BIG boy things 🥰🥰 things on things 🔥🔥🔥
2026-10-28 13:26:05
0
Bright Omebo :
E never tay ohh 😂🥰🥰
2026-10-22 12:20:53
29
prince :
ogb I love you
2026-10-28 05:41:50
0
𝕱𝖗𝖆𝖓𝖈𝖎𝖘4𝖕𝖋🐐 :
Debit
2026-10-22 09:10:56
23
biggie K :
but the car dey salty naww😂
2026-10-22 09:27:08
31
gabby_opinion :
Aaah Carter u dn infect this girl with craze 😂😂
2026-10-22 09:14:17
21
Chrix10 Chris :
we move
2026-10-22 09:39:44
39
Level Boy :
Baba you no go fall oo your business go dea boom 💥 day by day 🙏🙏🙏
2026-10-22 09:09:09
26
✅️winner✅️▶️💰🗞 :
no wyn me oo
2026-10-22 09:12:02
7
SON OF GOD🙏 :
we all love God right
2026-10-22 14:33:34
14
CALL📞 ME😎SHIGO COIN🧏♂️❤️ :
Make Carter catch you 😂
2026-10-22 12:18:02
7
RICH homie ❤️ :
this caterfe babe to fine 💝😇
2026-10-22 10:11:57
10
To see more videos from user @ogb_recent_cultist_kolos, please go to the Tikwm
homepage.