@iyke_doingz: I dey waka Burukutu @Olamidé #travel #Lifestyle #vacation #explorepage #airport

i¥K€_ 𝑫𝒐𝒊𝒏𝒈𝒛🇦🇪📍🇨🇳®™
i¥K€_ 𝑫𝒐𝒊𝒏𝒈𝒛🇦🇪📍🇨🇳®™
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 22 October 2026 09:33:29 GMT
146914
26197
409
268

Music

Download

Comments

the_real_busolami1
Busolami ❤️🦋 :
Another challenge i don’t know when i can relate
2026-10-31 05:32:40
507
sharonifeoma420
❤️🙈❤️BIG SHARON❤️❤️ :
If I no Dey tradefair i go Dey Alaba international 😂
2026-11-01 08:14:57
0
_omolara.x
_omolara.x :
God abeg🙏when is my helper coming
2026-11-01 07:31:34
0
lilpett5
ᴘᴇʀғᴜᴍᴇ ᴠᴇɴᴅᴏʀ ɪɴ ɪᴋᴅꨄ💕 :
So una Dey commot for this Ikorodu go Dubai 💔💔😩
2026-11-01 07:28:58
0
0m0oba
T E M I T O P E :
When you Dey go Mauritius abeg🥲
2026-10-30 13:45:25
0
mamitaoflaylay
mamitaoflaylay :
I don clean my passport kpa 😂 funny but e go sup
2026-10-31 12:37:40
1
leemah3331
ꨄ𝓞𝔂𝓲𝓷𝓴𝓪𝓷𝓼𝓸𝓵𝓪ꨄ🫧✨🤍 :
if I no dey my mama house I go dey for my mama shop😭
2026-10-31 09:35:22
174
sommachi12
Kristina❤️❤️❤️ :
Nah u enjoy life pass jareh 😂
2026-10-31 07:58:13
2
happyogar1
𝓱𝓪𝓹𝓹𝓲𝓷𝓮𝓼𝓼♎️🌊❤️🔥 :
Even if nah Egypt 🇪🇬 first God abeg 🥺🥺🥺
2026-10-22 12:09:57
58
nikkypresh00
~That_Gurl_Preshy~😣💕🎀 :
God make i no die for Abuja ohh
2026-10-31 08:15:11
112
divahair0001
diva hairs 😍😍 :
Na only u de use ur passport well for this our Nigeria
2026-10-22 09:51:33
315
olayinka_084
Olayinka🦋💎💙 :
Omo people way get money for this country pass we way no get oooo God abeg remember me too 🤲🏼☹️
2026-10-31 13:56:15
20
affordableluxuryhairs1
HAIRS BY OMA :
That bike 🚲 you fit help me waybill am come this side
2026-10-31 08:03:49
6
celebritylastborn00
🫶❤️TOCHI IS PRETTY🫠💍🍫🌹🥹 :
Dash me money Oga iyke🌚😭😂😂
2026-10-31 08:11:53
8
jaiyeolazainab2
OLAWUNMI❤️🥰 :
If I no dey Ikorodu,I go dey Agric😩…If I later die for this Ikorodu,my spirit will haunt all of you😭
2026-10-30 14:14:46
9
mercycloset0
mercycloset0 :
Life as Favour you and I pray it continues to favour you,am
2026-10-22 11:22:45
19
koforowolaa_
Harshabii Boutique 🛍️✨ :
if I know dey Adeniji Adele, I go dey for balogun market Lagos Island and if I know they for balogun market I go dey for unilag akoka and if I no dey unilag I go dey for my hostel ☺️
2026-10-31 19:49:34
2
amakathecreator1
Amaka/ The Creator :
How u take Dey do am abeg
2026-10-22 14:04:06
6
ifu_nanya022
Ifunanya!🫧 :
This Qatar na 2,500?😔
2026-10-23 17:15:12
8
smartqueen098
Favour 🌸🥰🖤 :
2026-10-22 09:37:52
1
sheisvinah2
vinah xoxo :
This guy is everywhere
2026-10-22 11:59:19
1
scholar078
Scholar 💟 :
Come carry me along na
2026-10-22 12:30:37
1
nu_e_lla22
CHUKWUYEM 💕🥀🌹 :
God Abeg 🥹🥰
2026-10-22 11:16:26
1
zaam.m
hair_by_zaam :
God when 😩🙏🏽
2026-10-22 11:25:01
1
maureen.alhassan8
Maureen Alhassan :
If I no dey for benue state I go dey for Akwa Ibom me self no small 😂
2026-10-22 12:11:05
1
To see more videos from user @iyke_doingz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About