una dey confront woman way dey cheat, observe and strategize.
2026-10-24 16:40:49
1
Vickyborn25 :
king and more, see that last write up... no stress, and blocking straight....... peace 🕊️
2026-10-24 16:13:32
2
Barbrah Girl 💕🛟 :
Nah the right thing him do so
2026-10-24 16:36:31
1
Easy don :
I only love the background music 🎶
2026-10-24 13:51:37
1
(official king 🤴 ojawa34💥🦅 :
From babe to Daniel 😂
2026-10-23 09:50:36
0
EB U BE :
if your girlfriend ex-boyfriend have money more than you you have no girlfriend yet
2026-10-22 12:41:34
685
viniwacko :
No need to compete with another man! Just leave her!
2026-10-24 09:08:20
1
Jenny💋😘💫 :
Go back to him and let me be then blocked!!!!!! GBAM
2026-10-22 14:38:56
182
🔵بنيامين :
some Ex dey wey u no fit forget guy...😳
2026-10-22 12:04:17
115
OPPY :
Me I no go Question her. I go start to Dey play along.
2026-10-22 12:52:27
573
mmesoma 💕💦🌹 :
Na them the make all this guys the treat good girls badly 🥺
2026-10-22 13:09:11
146
145373frank :
make he nor forget to collect everything he don give her o
2026-10-22 12:02:57
198
💔👺 :
Nonchalant me no go even ask you, that one no concern me
2026-10-22 11:58:47
65
BoomX :
Relationship wey u beg gal to give u a chance to date her, na so he dey be.
2026-10-22 13:11:44
51
Ekene 💚✨💙 :
the guy sef get time for long story, 😂😂
2026-10-22 14:52:38
44
Michael :
If you're in a serious relationship with a girl trying dey get her WhatsApp login in your phone.....🤞
2026-10-22 13:58:52
17
mk_drumz17 :
The brotherhood is proud 😁
2026-10-22 11:43:49
30
locowest 🎧🎧 :
I day proud of that guy,, no stress at all
2026-10-24 10:52:11
1
Ay tee🍀 :
E commot for babe enter Daniel
2026-10-22 12:06:04
20
GEE HO VAH🦅 :
What shall it profit a man to talk too much?😂 if I ask any question make I kpai 😂
2026-10-22 13:08:26
22
babyolive74 :
Your ex should remain your ex no excuses abeg
2026-10-22 18:01:21
24
bigdaddy :
your Ex go give you another Ex 😂
me I nor get that strength to block any girl oo, as I don confront her about this messages like that,
nah to dy waste her time dy go I will date her forever, while I'm waiting to meet someone serious and ready to build a relationship
2026-10-22 12:51:16
43
Cbpaulcity :
once you defend your ex I go leave you for him asap. once your reply him sef
2026-10-22 12:59:00
9
EmmyNwaAnambra1 :
Gbam d guy do my mind blocking straight 😏
2026-10-22 12:12:47
11
Evil 😈 Bishop ✝️ :
Any girl wey off her read receipts omo na red flag 🚩 😂
2026-10-23 06:34:10
69
To see more videos from user @boyyavin, please go to the Tikwm
homepage.