Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@tunwase_media: God abeg 🙆🙆😩😩@Scope man 😂😂 #fypシ゚ #1millionviews #funnyvideos @Agba Surveyor 🫵Mumolak_Action
omotunwase123
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 22 October 2026 10:51:57 GMT
156601
14829
616
1000
Music
Download
No Watermark .mp4 (
12.09MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
11.48MB
)
Watermark .mp4 (
12.09MB
)
Music .mp3
Comments
YASIR🧎♂️➡️ :
No forget waiting them used joke do oo 😂💔
2026-10-23 17:54:25
1
Oj🅿️ercusion🪘 Oj Cuts/locs💈 :
Y'all be careful voice note don dey comment session o
2026-10-23 16:09:10
1
المؤلف_الحقيقي402🧐🥷🏻 :
if he tear Benz Now you go know sey no be content 😳😳
2026-10-24 12:38:11
2
OPEYEMI 🇳🇬 :
Content or not content you still get mind sha
2026-10-22 21:33:02
1
Ife ❤️ :
He don risk am nah result he dey wait for like that Omo werey 😂
2026-10-22 17:00:14
486
Hafeez :
Who hear otigbera[Tears of joy]
2026-10-23 15:30:20
1
Omoiyadare🍒 :
Nah prank Abi dey play he don do Wetin he wan do
2026-10-22 20:33:54
216
📿 𝐘𝐎𝐔𝐍𝐆 𝐀𝐋𝐇𝐀𝐉𝐈 ☪️ :
𝐔𝐧𝐚 𝐠𝐨 𝐭𝐡𝐢𝐧𝐤 𝐬𝐚𝐲 𝐧𝐚𝐡 𝐜𝐨𝐧𝐭𝐞𝐧𝐭 𝐮𝐧𝐭𝐢𝐥 𝐜𝐨𝐧𝐠𝐫𝐚𝐭𝐮𝐥𝐚𝐭𝐢𝐨𝐧 𝐟𝐮𝐥𝐥 𝐠𝐫𝐨𝐮𝐧𝐝 😂😂
2026-10-22 17:08:06
137
ŠŤÄŶ-ŴËÏŘĎ🖤 :
Person use scope baf soap finish Una Dey call ham content 😂
2026-10-23 10:06:53
62
Agba Surveyor 🫵Mumolak_Action :
Why tag me 😂😂😂😂 but nah content sha
2026-10-23 21:43:38
1
SAMSON ✂️ :
bro oya swear say nah prank 😂☠️👹
2026-10-22 21:28:28
53
Olanrewaju blog :
Swear say no be scope you Dey bath 😂
2026-10-22 19:48:06
28
ÃKÂÑÑÎ :
Nah content una go call ham buh Omo ope don do as dey ask him to do
2026-10-22 19:09:10
30
Rk™ :
Na scope this guy they use bath 🧼 the soap Omoh 😂
2026-10-22 19:29:03
10
🐬BẼŘRŶ ÑÂŞŤŶ🏖️ :
If police meet you for there 😂
2026-10-22 20:19:16
92
WESTERN UNION PAID💰💷💸 :
Ogah carry me along abeg December don near so oo🥺🥺
2026-10-22 18:51:50
7
AUD BRAND 🎉❤️✅ :
This thing he fit be real o thr
2026-10-22 17:09:11
8
His Grace Sammy Furniture 🛋️ :
For una mind nha content 😳 for him mind nha Evian 😅
2026-10-22 19:38:57
8
LIZZY ⚡💕✨ :
Na Ibadan sha
2026-10-22 19:06:31
6
Frank dreamboy Wear’s :
He Dey process but una say na content
2026-10-23 13:27:00
6
Honourable💹💱📈 :
Person dey use scope bath soap una dey call it prank 😂
2026-10-22 18:39:59
10
️BeeJhay :
He go pain me if you no tear the Benz next week
2026-10-22 20:29:11
5
꧁ØĻÂFÜŃĎŠ꧁❤️🩹🤍 :
Guy you use scop bath for market ni jho
2026-10-23 08:40:03
5
OG MONEY :
No risk no story
2026-10-23 19:23:12
1
Lost boi 😪😪😭💔 :
congratulations soon
2026-10-23 21:46:27
2
To see more videos from user @tunwase_media, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#centralcee #tiktokviral #fypシ゚viral
Sinh nhật Tuấn 🎂 #maimini #sinhnhat #Tuấn
#የbts❤💘ንግስት👸 #ፍቅር➻ብቻ🖇ፍቅር➻ብቻ❤🥀🔐 #fypシ゚viral🖤tiktok☆♡🦋myvideo
Velüx yatak odası takımı Türkiye’nin en uygun fiyatı www.toptancizademobilyam.com #toptancızademobilyam #inegölmobilyası #düğünpaketi #türkiyeninheryerineteslimat #toptanfiyatınainegölmobilyası
WE GIVE YOU ALL THE GLORY!! 🙌
#storywa #katabijak #sadvibes #katakatastorywa_ #priamahal
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy