I get trust issues, go borrow money come once I see you I will give you back 😂😂
2026-10-22 15:33:14
303
Big Stones🪐🧃 :
So we no fit trust driver join again. Omor no be so oooo
2026-10-22 13:56:16
549
Victor Chibuikem :
I do not have anything to say
but one day is for the owner
2026-10-22 13:51:41
40
CHOSENSOUL💯 :
This place looks familiar 😁Oghara right
2026-10-22 13:47:49
387
Diva❤️🌹🌸💕 :
You pull all this stunt ontop 5k my laziness no be let me
2026-10-22 18:59:19
95
GLADYS🦋 :
Me wey wake up early morning go park with my box as him send money na I go back house till today
2026-10-22 20:36:56
5
Leo♌💙 :
omor you day cast update so 😏
2026-10-22 14:42:00
30
Hibracuz :
Make one girl come Dey call me mumu [Broken heart][Tears of joy]
2026-10-22 18:43:19
1
ilove_ophelia :
So because of 5k make I first go pack before e go send am?😂😂😂
2026-10-22 15:32:32
13
Mîćħàêł_🥀❤️🩹 :
Nor be Otefe be this 😂
2026-10-22 14:42:24
43
Uyi Dc 🏝️🤡🎭 :
Na waiting Una day do now Abi 😹
2026-10-23 00:42:55
0
Mr ice💰🧊 :
See you in court 😹😹
2026-10-22 20:59:04
1
snr Apst Joshua Anointed :
this is oghara express 😂
2026-10-23 00:43:10
1
Mimi💕🇳🇬 :
Brotherhood is proud of him
2026-10-22 20:03:53
2
𝒪𝓁𝓊𝓌𝒶_𝓉𝑜𝓎𝒾𝓃🎀 :
Na to go back home after he don send money give driver tip😂
2026-10-22 17:35:11
10
Danny Jay Oviyon💊 💉🩺 :
Some drivers go enter jail
2026-10-22 17:37:11
37
warlordlll :
It can never be me. No woman don chop my transport coz I no Dey send pass 1k. 😹💔
2026-10-22 21:07:46
14
Blessed🫧💕 :
Na oghara be this o [Tears of joy]abg give driver 2k de go ur house o this period nor safe o
2026-10-22 14:08:26
13
DJDELIGHTCOMMUNICATION :
if the guy wan come ur side who will pay for tfare...
2026-10-22 20:11:24
5
Prétty Ásf 👻😩💞 :
Omo some guys no really get level oo
i collect 20k twice from one guy and i no later go the third time he send the money and he still come see me for lagos all the way from Abeokuta
2026-10-22 19:16:55
55
Mosco Trade & Hubs :
poverty bad 😭
2026-10-23 09:45:27
10
To see more videos from user @officalnancy90, please go to the Tikwm
homepage.