@gwejeofafrica: #nysc #jigawa #camp

Gweje of Africa
Gweje of Africa
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 22 October 2026 12:27:52 GMT
218308
20356
1502
6925

Music

Download

Comments

timelessberry
Timeless :
Abeg delete this video shame dy catch me😂
2026-10-23 07:56:36
1251
hypemanescobar2
HypemanEscobar :
This one no dy script 😂😂
2026-10-23 10:30:38
409
callmiose_
Ose🚀🖤 :
E be like them Dey mumu well for this nysc of a thing oh😔
2026-10-23 09:45:45
334
royal_chris
ROYAL 👑❤️ :
Abi una dey mad 😂😂🤣
2026-10-22 22:59:30
2018
gujunpyo172
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Thank God say una dey jigawa already
2026-10-23 13:09:45
188
adeola142.william
Adeola142 Williams :
i think they are well trained enough to face.bandit
2026-10-23 11:51:59
163
humble_leo05
Humble Leo ♌️ :
Must Dey do yah yah yah 😂😂😂
2026-10-23 05:14:40
234
faithsamue1
Faithy :
Wait na wati I o go Dey do for camp be this?😭😂
2026-10-23 08:37:27
214
ronal_aj
Account not found :
Them no go pay una next month sha
2026-10-22 22:52:01
59
pdollar13
Peace✌️ :
Me I no go follow script oo 😒😂
2026-10-23 12:28:41
24
khalidabdulmumin001
꧁ خَالِد ꧂ :
I just the pity person wey go try this thing for real life 😂
2026-10-22 17:03:41
38
ms.anwuli_
Ms.Anwuli_ᥫ᭡🫧🌸 :
We no do this one o😂😂😭😭
2026-10-23 15:16:50
0
onlysantex
SANTEX🖤🦅 :
Nigerian Green lanterns 😂
2026-10-23 18:51:05
1
only_one_mask_boi
BoY oN mAsK 🎭 :
U forgot to write “don’t try this with bandit”. Especially that Alhaja own
2026-10-22 22:00:34
86
itz.staria
itz staria :
Abeg try delete this video shame don lodge me for hotel
2026-10-23 13:02:35
14
charlesbukola6
Thrift by BTH :
Na that Yahyah Yahyah they vex me 🤣
2026-10-23 13:47:22
1
rexxie68
Rexxie :
Bread winners 😂
2026-10-23 09:31:06
9
igodfearing
igodfearing :
All this one no concern musa😂😭😭
2026-10-23 12:56:26
1
stevolu
I_am_Dr_Steven :
God abeg watin be this lolz
2026-10-22 16:13:19
6
harrison_agb
￴￴ :
With all the garri wey i drink for Uni i go con finish come dey do yah yah yah for camp ? 😭😂😂
2026-10-23 10:06:56
42
real.energy89
NONCHALANTメEX BOI🔵 :
Make una help us fight bandit for bush nah
2026-10-22 20:52:52
17
ekene9294
Ekene🪖👑 :
after the yah yah,I hope say food Dey 😅😅
2026-10-23 13:27:08
10
michealm_01
Minato_DoubleM👑 :
Na this guy vex me pass
2026-10-23 15:11:12
6
merzzy01
🤍 :
Ya ya ya yaaaaaa
2026-10-23 10:56:46
6
sheikh.ibnu_aqeel
Sherifdeen Olawale Adufe :
Thank god say I no do Man o war na me go spoil everything with laugh 😂😂😂 I go don laugh tire
2026-10-22 23:24:42
7
To see more videos from user @gwejeofafrica, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About