@adetona507: This was before he called me so we could make a video together. Chill guy fr. Aaree mi 😂❤️ #djchicken #djchickenkukuruku

Adetona
Adetona
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 22 October 2026 15:16:40 GMT
47709
11979
81
1835

Music

Download

Comments

godisreal667
God’s real ✨🌿🥦🌳🗿🌱🪹🐚🍃 :
Because say Matta break car glass them don call that one fra and nah content be that one! Chicken no Dey do content ooo! Nah real fra 😂 no camera man at all nah people Dey camera him self
2026-10-22 19:39:33
365
bigrichi20
B!G Ř!ÇĦi👹🧑‍🦯‍➡️ :
Matta na content chicken Nar Fra 😂
2026-10-23 07:36:57
35
vii7vn
…….🖤🦍 :
And e Dey always Dey neat
2026-10-22 16:54:53
481
toluwaniexchange2
toluwaniexchange2 :
This one na unaware fra no bi content 😂😂
2026-10-23 13:03:43
0
cash_flow290
👺😈🚶 :
Chicken no Dey swap car right from him muscles everything Dey station 😹😂
2026-10-23 07:31:19
19
donkolex01
🕸️ :
Never caught unfresh 😂🤭
2026-10-22 20:08:12
110
realonegold
Realone Gold1 :
Why Una dey compare matta with dj chicken?? Matta own na acting!! Chicken own na real fra chicken prime with salo that year
2026-10-23 06:33:33
33
selfpaid25
___🚀🎚️ :
Person way no know if dem Dey camera him
2026-10-23 12:08:07
1
365.habits
365 habits :
Make Matta no even come close
2026-10-22 17:32:58
74
rahmanjhay.banuso
UNDEFEATED_HEALER ☯️🎱🎱🎱💡 :
Nobody still Dey emotional reach am for this app…, 😂😂😂😂
2026-10-23 11:56:17
1
bolajii47
CHIEF BOLAJI🌴 :
you na con dey talk say matta get fra pass chicken [Snicker]
2026-10-22 20:17:27
0
akintolasilas
®️ :
Matta can never come close . Dj chicken mad gan 😂
2026-10-22 21:45:09
18
ini_01uwa
I N I 🥷 :
Na fra CEO be this
2026-10-22 19:34:58
27
opeyemizltd
عَبْدُ البَاسِ :
2026-10-23 07:16:12
5
molaraadenike
🎀omolara🎀♒️ :
Baba ikaaa😂
2026-10-23 07:10:27
9
alaomoney101
YASIR🧎‍♂️‍➡️ :
Matta bitibawo this one don Fran for real life 😂😂💔
2026-10-22 18:28:13
7
horlah237
𝙊𝙡𝙖💚🪖 :
Matta Dey learn fra nih 😂😂
2026-10-22 20:22:54
7
1thug11
痛み は 本物 🌚💔 :
Matta Keh 😂😂
2026-10-22 19:32:15
5
mandela_ray
Mandelaaaa🦋 :
Differences between Dj chicken fra and matta na miles apart cos na people dy video chicken whereas matta dy set camera himself
2026-10-23 07:46:47
7
thinking.527
🅿️-🅱️ :
Mò cast’tii mii 😹
2026-10-23 10:38:40
3
_nife_m_i
God will do it 🎚️ :
2026-10-22 17:49:36
3
horllar19
إبراهيم :
Na every mall don know chicken for Lekki 😂😂
2026-10-23 04:34:42
4
bolajis36
🥷🔥 :
even seyi tinubu confirm chicken fraaa😂😂😂😂
2026-10-22 20:05:45
3
_n_inu
Dherinofficial :
After my mama nq DJ chicken 🥲😹
2026-10-23 07:16:07
2
To see more videos from user @adetona507, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About