@bayounscripted: 😂🚨 ANOTHER SCAM WEY DEM DEY USE CHOP GIRLS! He drives you to a building site, tells you to wait in the car, goes down to exchange a few words with the workers and tips them. 😂 He comes back forming landlord and big developer, making you believe say na him project! Before you know wetin happen, dem don knack you! 😭😂 Girls, no be every man wey get project get property ooo! 🤣 #NaijaGist #RelationshipTalk #scams #DatingTips #NaijaComedy
bayounscripted
Region: NG
Thursday 22 October 2026 17:26:50 GMT
Music
Download
Comments
Julie's Beauty Place :
Can never be me, am a Lagos babe tho.
2026-10-22 22:18:55
1
Emmanuel David :
You done cast the format nah, which one you want make we use
2026-10-22 22:22:39
2
tmtodili :
As you cast the update ,hw do u feel
2026-10-22 19:04:32
481
Joy EgooyibomJoy :
Men Dey really stress to prove a nonsense point
2026-10-22 18:30:59
391
Randomfacts :
na who get time they do this one.. e get age you go reach as a man, women go be least thing in your mind..
2026-10-22 19:41:23
258
Naya :
Once boy ask me for money I go just hate am.😂😂😂
2026-10-22 20:11:29
57
Fg :
na why as a girl,never give a man that's not your brother money!
A man who wants you will never ask you for money
2026-10-22 19:11:23
43
abuja auto parts :
Old format
2026-10-22 18:38:37
63
Glorious babe 💖🌺🌸🌷💗 :
I once met owerri guy that said his car is in mechanic 😂😂werey just Dey lie
2026-10-22 22:57:32
11
Onye na way ya :
Una go just dey cast bro codes for content
2026-10-22 20:26:24
3
Spicy 🔥 18+ :
walahi dem dun use this format chop me 😭
2026-10-22 21:22:19
12
De Prince042 :
Update don come 😁😁make I buy car first 😂😂😂😂
2026-10-22 18:15:42
73
Duci♈️💕 :
Any money wey no enter my pocket no dey impress me
2026-10-22 20:10:32
32
offor :
And na all this things Dey cause divorce afyer marriage .
2026-10-22 19:48:40
20
chiomaperpetualu :
Me give man money ?? 🤣🤣🤣 I’m too stingy
2026-10-22 20:23:06
6
kaka :
So abuja boys dey learn ??
2026-10-22 20:50:09
7
21classic :
Why u Dey cast our update 😂
2026-10-22 19:46:25
6
J.o.s.e.p.h.Me :
New format
2026-10-22 21:15:49
3
Israel The Trader :
Naso one of my friend tell his babes say dis house I’m staying is his own. E pain me the day I heard it, house wey I build with my sweat 😒😭
2026-10-22 19:33:01
11
prisca🍑🍎🍉🌹 :
Thank God for my stinginess 😂😂😂😂
2026-10-22 18:56:22
13
JennyRay🎀🦋 :
Men and scope😂😂😂
2026-10-22 19:21:59
11
PRISCA'S-TASTE🧑🍳🥦🍟 :
this my brokenness dey safe me from alot
2026-10-22 20:07:16
7
Okolie Godwin :
Boss, why u dey cast FMT 😂
2026-10-22 18:56:11
20
HØLINESS🤎🧸 :
no cast the update I never buy car 😂😂
2026-10-22 20:09:13
5
Dera :
I’m too lazy for all this
2026-10-22 19:36:29
6
To see more videos from user @bayounscripted, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.