Abeg how I fit apply?😂 I get plenty frustration wey I wan pour
2026-10-23 00:14:35
3908
chitex510 :
I don nearly go apply till I remember say I owe them
2026-10-23 07:16:32
852
Oct 31st 🌸🥹 :
Abeg I wan apply as cursetomer service o 🤣🤣🤣
2026-10-23 13:05:50
154
naya :
How I feel after I don curse una
2026-10-23 06:23:29
1164
Asiya🤍 :
Virtual curser😂😂
2026-10-23 11:34:47
728
Sweetlikecoco🌸🍄🪸 :
E remote Abi e no remote
2026-10-23 12:08:15
113
Dami🤎 :
Osim loan retrievars 😂😭
2026-10-22 22:04:03
267
Esther 🇳🇬 🌷 :
When I was jobless I almost started that job
2026-10-23 01:01:31
308
IGWeEeEee :
No wonder dem Dey hide update
2026-10-23 20:42:27
0
Wealth❤️ :
See you don’t know how funny this is😭😂😂😂😂😂 it’s pass 12am and I can’t laugh out loud😭😂😂😂
2026-10-22 23:28:25
227
Elio 👀 :
Osim customer representatives 🤣🤣
na them dey get job vacancy pass
2026-10-23 00:55:52
96
𝓐𝓷𝓲𝓽𝓪 ᥫ᭡. :
You are mean 😂😭
2026-10-22 21:07:28
75
mommy🐆 :
I get job abi I no get?😔🤣
2026-10-22 22:13:46
72
m.delrey 𓆩♡𓆪 :
no put me for talk😭😭
2026-10-23 15:25:53
1
Dii.😻 :
Make Una involve me na I sabi curse I just Dey waste my talent since😭😭😂
2026-10-23 22:32:12
2
______🫧🌹TEMI🌹🫧 :
so nah all of Una for this cs dey owe 😒😂
2026-10-24 08:41:27
1
𝐀𝐲𝐨🤴🏽 :
Make i apply abeg, make i swear the swear wey I no curse my ex.
2026-10-23 01:15:51
60
Uche :
I just go check my own😭 na 260k I borrow o
2026-10-23 09:31:55
265
_sunrise_aura🌹💨 :
Na everyday i dy call my ex
2026-10-23 08:03:42
157
don’tcallmeshortimnotyourdihh :
Na customer service 😭
2026-10-22 22:11:27
16
Becca’sBeautyplace 08134434201 :
I went for an interview at one co operative. only to hear people throwing insults up and down I couldn’t concentrate and when the interviewer asked me when I ld resume ,I told him I won’t . I no fit dey curse person mama 😭😂😂
2026-10-23 12:13:09
23
prisçà🌹 :
😂😂😂😂😂 Abeg if you're Kalu from opay
Biko stop calling me I never see money
2026-10-23 20:03:21
7
BAD PERSON 😈 :
I talk am ehhh, no wonder dem nor employ me 😅
2026-10-22 22:58:55
8
Abdul-hameed🌴🖤 :
I toast one of their cursetomer service one day self 😹😹💔
2026-10-23 14:27:20
6
To see more videos from user @_whos_sylviaa, please go to the Tikwm
homepage.