Na to go village o,because my village forest plenty
2026-10-22 21:37:21
546
Ewaoluwa :
We go survive am by God's grace we Wey survive Ebola Covid and so on
2026-10-23 17:31:42
0
Simplyavo :
The heat has been so much lately
2026-10-22 20:33:16
109
He_has_Prevailed :
No fear nah me dey hot
2026-10-22 22:28:18
121
Weyinmi 🫤 :
nothing go sup e
2026-10-23 11:48:07
2
tency_enterprises :
Wetin we do Tinubu, from Bala blue to El nino
2026-10-22 21:37:43
49
lekzybieber01 :
😞 d heat pass hot Amala
2026-10-23 15:08:11
1
Vetty Cosmetics :
omor how many things don happen this year
2026-10-22 21:37:42
0
Styled_by _Miraclefaith🧵🪡✂️ :
And una still wan vote tinubu , El Niño never come , hunger still Dey , people are dying from poor infrastructure ,no resources 😏, ok oooooo, my family and friends will survive 2027 ijn
2026-10-22 21:56:51
27
Peace orji :
Buy diesel if fuel cost.
2026-10-22 20:43:22
9
Goodness and mercy 💜 :
We go still survive am
2026-10-23 11:09:52
15
KokotheCreator :
I pity people in Lagos 😭😭😭😭
2026-10-23 08:53:55
1
🌹HIGH MAINTENANCE 🌹 :
Nor be hell let loose so
2026-10-23 03:59:35
1
ROSHNNY :
my fear is children that are still going to school how will dey cope and no be say almost this schools get ac .omo my daughter.nd to picking them up at noon wen dey close inside that hot sun
2026-10-22 21:24:24
25
MEZIE ♈️💡 :
All this ones we don Dey face am already since na🤦🏻♂️😂 el tinubu
2026-10-23 04:29:39
54
curvyc :
Nothing go sup , and if e sup e no better if we kukuma die than to witness another four years of hell on earth of this current government
2026-10-23 07:03:46
27
Ekpereamaka :
But no be today we dun Dey see this weather na , we go survive
2026-10-23 06:16:09
6
modella13 :
Guy I sha no say this heat no Dey normal 😭😭😭
2026-10-23 01:01:18
16
Mide_Crunchies👩🍳🎂 :
This matter get as e be oo
2026-10-22 23:14:53
5
Ugochiii⭐️ :
I pity who Dey adamawa
2026-10-22 21:45:55
12
To see more videos from user @hanwiththegist, please go to the Tikwm
homepage.