CDT be careful no be every meme u go copy post cos if that joy savage die now godforbid but ppl fit assume say na u kill am be careful please
2026-10-23 07:46:53
261
sexy💘❤️ voltage :
na hospital una wan take dey shade person again na WA oo
2026-10-22 20:51:04
587
C ♡🐆 :
You’re very silly nne
2026-10-23 09:02:17
62
gigi :
dem nor dey use sickness shade person o
2026-10-22 23:43:04
266
𝐁𝐚𝐛𝐲_𝐠𝐨𝐨𝐝𝐧𝐞𝐬𝐬♡🪵💕 :
U well so?
2026-10-23 07:35:22
51
Muni_coco09🥹🦋🩸 :
Make I come Dey fear u nowwwww
2026-10-23 07:59:47
32
Baby💞Boss💞 :
Make Nothing do joysavage oo.
2026-10-23 11:27:59
3
Sharon :
it's unfair
she's critical down
no matter what happened between you both
she needs prayer..
love is the greatest
it was love that made Jesus die for our sins..
2026-10-23 04:57:58
69
Omar🎀🎀 :
mummy we don't know you like this
2026-10-22 20:58:43
35
𝒟ℰℛ𝒜 ~ 🍃 :
Not necessary
2026-10-22 22:18:25
75
👻 :
na joy savage get this shade
2026-10-22 19:59:20
74
FOLLOW THE FUN🏂👓 :
Your are charging your phone right no lie
2026-10-22 19:54:08
124
A💞 :
She just made a post , if it fits then wear the shoes
2026-10-23 11:11:02
1
ꨄ︎🎀❦︎Ms Sharon❦︎🍒ꨄ︎ :
first to comment 😊
2026-10-22 19:51:06
8
*ੈ✩‧₊˚༺success༻*ੈ✩‧₊˚*ੈ :
Mummy of Benin use my sound 💕🥰I use ur name on it pls mama 🙏🔥
2026-10-22 20:42:20
1
nico_signature :
That is devilish 😳
2026-10-23 10:37:34
1
Jessy_𝓡𝓪𝓿𝓮𝓼🦇 :
Day 110 of saying I love Rema ❤️
2026-10-22 19:53:21
4
Favourite :
We all love CDT right...
2026-10-22 20:05:33
80
love :
omor na joy savage
2026-10-22 19:51:48
13
queen@😝💕💕 :
for person wey dey hospital why naw 😭😢
2026-10-22 21:27:32
32
pretty loner 💔 🥹🥺 :
Best friend needed 🥺🥺
2026-10-22 19:58:33
11
𝕰𝖒𝖊𝖑𝖉𝖆💙☆♤ :
Omorr
2026-10-22 19:57:29
5
ADdy🧸💋 :
For same meme wey I post for status una de call shade
2026-10-22 23:46:38
34
🎀Finnest~ginikaꨄ :
remember you also go to hospital the time you are sick so stop this shade plz
2026-10-23 06:14:31
12
To see more videos from user @candydteddy_, please go to the Tikwm
homepage.