E get one girl way I like, my people refused o, dem say I no go carry poverty come join our family, no be say we dey that wealthy, but my sister's, everybody refuse and na my sis best friend o
2026-10-23 03:54:43
77
FLOKI👽 :
The billionaire disguise as an akara seller and fall in love with the village girl[Snicker]
2026-10-23 10:13:29
22
Kayormi :
They want a rich tall man with good character 😂😂
2026-10-23 13:29:05
63
urch417 :
lol , I like as all men don wise 😳😂…
2026-10-23 02:59:00
72
Starlink✌️736 :
Bro e get one fine girl I been one date, as I go there house, na once I run till today…the girl still call me till today…. I no Dey pick her call.
2026-10-23 04:03:34
24
The Queen's parlour byVictoria :
let us marry so we can put head together and make money
2026-10-22 22:01:30
11
funminiyiadenuga94 :
Nah Nollywood cause am
2026-10-23 10:20:56
10
Sleek :
Tiny waist baddie from ikorodu 😂
2026-10-23 03:01:02
15
favorgirl 🥰 :
God can do it 😁
2026-10-23 06:43:07
3
Olalekan’s family 👩❤️💋👩 :
Afa bro I no like am oo as you de mention ikorodu
2026-10-23 06:04:32
6
Lenny_Chukwu 🚘🏛️ :
Nollywood too whine them
2026-10-23 19:50:44
4
Diya 🪔🦋🥹💔 :
Abegggg update o make una give person update 😂
2026-10-22 20:56:15
6
Phrankdrumz :
Na Nigeria movie cause am
2026-10-30 07:55:58
1
OKHUESE GODSON :
I Dey regret
2026-10-23 06:12:48
1
Godfrey :
In all reality neither is possible for the vast majority. Most will likely be born in destitute and go being comfortable at best.
2026-10-23 01:34:41
1
fc🦅♥️✞:✞💫🪖🪖 :
I go lie for u 🤣🤣🤣
2026-10-22 23:56:44
1
TOVI IV🌹 :
i dey find moni but nobody wan patronize me🥲💔
2026-10-23 16:53:55
0
🎀kennyid🌺 :
u dey talk 🤣🤣🤣🤣
2026-10-23 10:25:20
0
Ikechukwu Chukwuka :
Jokers everywhere 💯😂🤣😂
2026-10-23 14:41:32
0
Immanuel 🇬🇭🇬🇧 :
They are soo delulu
2026-10-23 10:47:15
0
MR WEALTH🎗️🏅🥇✨🎁🏆 :
come Abuja rich giel full every were✌
2026-10-23 14:42:44
0
Ç.B. Ñ :
Where she wan see me
2026-10-25 13:31:41
0
odogwu_marine :
First
2026-10-22 20:54:01
0
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm
homepage.