omelebere wuru oku omo I no gree tell them my name for jss1 because dem dey write the name of noise makers every minute till I finish school some no even know my name dem still dey call me that name omo 😂😹🫴
2026-10-26 12:32:34
1
decalmz :
my surname was Aguoru but Dem change am for me to Aguero!! because I dey bang goals weti no good lol
2026-10-26 11:21:07
1
love23💖💕 :
ukwu nwanyi owerri
2026-10-23 00:52:06
552
Wingers :
Oche kitchen
because i short 😁😁😁
2026-10-23 12:40:24
323
Austino menado :
Austine Menado [Heartwarming]
2026-10-26 12:27:17
1
🎀slim bullet 🎀 :
queen cause am the finest in my class
fighter cus I don't take nonsense
stainless
2026-10-26 12:34:05
2
♡AURELIA🎀♡ :
Gp tank
i too dey cry 😂
2026-10-23 13:24:12
125
Coded :
principal him self😁 cause i dey always come school around 11am
2026-10-23 09:44:03
405
smile :
smile
cause l smile alot
2026-10-26 06:35:21
0
nurse calista3 :
Stainless because girl fine die that year [Tears of joy]
2026-10-23 11:57:27
127
𓃵Young-Lord🌴 :
I’m Daniel known as chidiebube husband, she’s the daughter of the principal wey love me die den 😂 guys guess what ! She’s married and am not the husband💔😂😭
2026-10-23 10:40:50
61
B.T.C LORD🇺🇸 :
Jesus Christ... because i too collect for boarding school
2026-10-24 18:57:19
31
April 21 :
iron lady cos I de fight wetin no good 🤣🤣🤣
2026-10-24 15:39:38
18
Lionel Messi Army :
Hazard
2026-10-25 22:31:27
1
pretty princess 🖤🪓 :
princess Black because I was the darkest girl among all my female classmates
2026-10-25 09:37:49
6
presh🥰 :
ochicha mere ihe eboro oke. cuz I'm always calme but....😂
OMO my father's language dey cry for my hand oh 🤦😁
2026-10-24 12:29:48
6
smith owen :
fearless
2026-10-23 12:47:53
5
Joshua shoes :
ozil cause I can play ball like mad even till now ⚽🔥
2026-10-23 16:13:26
30
pamela :
Palm wine bcs my name was Pamela
2026-10-23 11:18:42
123
MMESOMACHUKWU 💞💞🙏🙏💥💥 :
Our spiritual director
Prophetess
Mummy G.O
Omo na only God remain for them to call me. N I haven't changed anyways. JESUS TILL THE END, HEAVEN IS THE GOAL🥳🥳
2026-10-23 21:58:05
36
Zina :
Wizkid cos I Dey form tomboy then but my mama beat craze comot for my body 😂😂
2026-10-23 14:24:22
90
🌴$omtexx🌴 :
The called me somtexxlord😁
2026-10-23 16:36:55
5
ON_YIN_YE :
four eyes because of my glasses😁
2026-10-23 11:30:39
134
To see more videos from user @big_vazzy, please go to the Tikwm
homepage.