Them no go talk am, but them go tell you am somehow wey you fit no understand
2026-10-23 09:19:39
140
MR RICHIE TECH :
my own de talk ahm o
2026-10-24 07:24:12
9
Rᵢcʰaʳᵈ 🔥 :
Iya Richard, words can’t express how much you mean to me.
2026-10-23 19:46:46
1
joe :
my mama they talk am
2026-10-23 16:26:29
60
Just beauty🥱❤️ :
We all love our mother right ❤️
2026-10-24 08:00:50
6
Mr BEN🪖 :
Your own good you know waiting I Dey see for my mama hand 💔 but I still love her sha❤️
2026-10-23 08:37:10
34
ASK OF FARZANA 👹 :
same here bro I love my mom ❤️
2026-10-23 07:59:18
44
𝓩𝓾𝓻𝓲𝓵 ⋆౨ৎ˚⟡ ᥫ᭡ :
My mama Dey always Dey tell me say make I no do juju oooo
2026-10-23 18:23:50
12
BLESSED😇✨™️ :
My mama dey use style tell me ooo 💔😓
2026-10-24 05:58:27
1
victorani :
Sha na everyday I dey hear am from my mama mouth.🙂↕️
2026-10-23 16:22:23
8
EKEŃE 🖤🧃 :
omo this caption nah lie
make we no lie.
2026-10-23 17:24:20
6
🏌🏿💫 :
If ur mama nor tell u nobody go tell u e de part of the pressure 😮💨🚶🏾♂️
2026-10-24 09:09:52
1
Unknown :
Fr
I love her
2026-10-23 23:26:27
2
🥹i❣️rene🫣🫠 :
omor na my mother talk everyday ohh 🤦😔💔
2026-10-23 22:05:08
2
𝐇𝐞𝐚𝐫𝐭𝐎𝐧𝐌𝐮𝐭𝐞𓆉︎💔 :
Nah so my sister ask me wetin dey happen say why I no dey see money again… same me wey dey make sure say from my elder brother down to all of them dey always dey alright when I dey see money o…. She get mind tell me say why I no dey see money again say I no dey see my friends? Say Abi I do juju before nah why I Dey see money… me wey never try am before💔 nah once I burst cry….
2026-10-23 13:15:23
8
God has my back💯🏆💕 :
I just like as all of una Dey lie 😂😂💔
2026-10-23 12:53:49
8
Oliva :
Same here man wish my grandma still dey alive everything be dey always soft she dey try for me MAY HER SOUL REST IN PEACE 🪦🙏
2026-10-23 18:49:39
1
I$RA€L🎚️🪼🗽🔌 :
Man no be parrot 🥺🥺💔 everyday pressure
2026-10-23 13:18:50
5
ꨄ...!𝓗𝓮𝓲𝓼𝓼𝓱𝔂 ✨💕...!ꨄ :
boyfriend needed
2026-10-23 19:48:43
0
80K PRIME :
parents say so many things they don't mean
they are just building us to be strong...no reason their talk
2026-10-23 15:33:07
1
𐙚 𝐆𝐈𝐅𝐓 𐙚 🦢💕 :
Omo una mother good oo😩my mother and her own mother almost ruin me with that word🤦🏽♀️i cor dey ask if dem adopt me
2026-10-23 21:35:11
1
JÇ blaq 🌙 :
my own be say, nor be my mama dey pressure me, na my own conscience dey pressure me and push me
2026-10-23 17:03:38
1
Oyin🙂↔️❤️🤸♂️ :
Na my mama favorite word be that o but she still dey always turn up for me 😔
2026-10-23 15:25:59
4
SOB🦍💰 :
My mama never pressure me for once instead she go insist to give me money despite me being a car owed 😂
2026-10-23 15:51:38
2
To see more videos from user @twister0121, please go to the Tikwm
homepage.