@north_prince1: God abeg 😭😂#fyp #foryou #viral #kole #relatable @TikTok

Kole🥶
Kole🥶
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 23 October 2026 07:00:57 GMT
185087
47263
1374
4319

Music

Download

Comments

iamdivine004
𝔉𝔦𝔫𝔢𝔰𝔰𝔢💙🌺🌸 :
As we break up, na once everybody begin tell me there mind
2026-10-23 09:22:36
2156
bigelima
Elima🙂‍↔️🦅❤️ :
Nobody pity you pass your boyfriend friends way dy call you our wife😂
2026-10-23 09:38:18
1066
sugar.montana4
Sugar Montana :
100 percent correct
2026-10-23 12:13:23
1
just_nelly12
Nelly❤️❤️ :
Nobody pity the girls pass the sisters that know their brother 😂😭
2026-10-23 08:49:36
4269
_soextraposi_
N💕 :
Real oo😂😂
2026-10-23 11:38:43
1
swantty
Ezinne💞🥺 :
Na why I Dey always go like thief in the night😂
2026-10-23 09:30:07
1068
luckexautos
Luckex Autos :
Actually 😂😂
2026-10-23 11:45:50
1
b_a6n4
Brenda‼️💞 :
Nobody pity pass me wey be hotel receptionist 😩
2026-10-23 09:11:18
919
johnjess26
JoJo ❤️🥰💥🦋 :
I swear 😂
2026-10-23 09:43:17
1
damzy2288
………. ꨄ︎⁷ :
God abeg
2026-10-23 10:14:27
1
me_lanie796
🦋Praise🧚🏼 :
Me wey no come kuku dey greet them nko😂😂😂my own don finish na laugh them go dey laugh me 😂😂
2026-10-23 09:58:43
208
ify.xoxo3
𝕀𝕗𝕦𝕟𝕒𝕟𝕪𝕒🧸🍭 :
Anytime he neighbor see me he Dey always shake he head 😩😂
2026-10-23 10:49:52
254
chocolatequeen_25
Ms.Q🧃💗 :
Dem go just de laugh u as u de comot 😂😭💔
2026-10-23 09:23:19
121
modestblis
Modest bliss :
Naso dem been dey give me bombastic side eye dat thing😩😂😂😂😂
2026-10-23 08:27:24
56
ladyehi1
🫧Ehikowochio🌹🌱 :
Especially wife materials them
2026-10-23 08:44:29
105
bigife038
khadijat :
Nobody pity you pass hotel staffs😂 the way the girl take look me and I be girls girls immediately I understand 😩😂
2026-10-23 08:12:48
397
leuefelix
Slimqueen💋🌹 :
Break up first make them give you gist 😂😂
2026-10-23 12:19:10
13
ashleykitchen1
Ashley’s Kitchen🍲😋 :
No be lie🥲
2026-10-23 15:25:17
1
barifiitol
Samuel Victoria :
And ur boyfriend sister
2026-10-23 11:49:39
7
mr.tt288
Etta🥰 :
they ask me to stop washing his clothes he hasn't married me, i didn't ask why I just stop
2026-10-23 10:47:24
36
au_gus_tina
✨💕prettylanie 💕✨ :
Them go just dey laugh you as you dey shout babe😂😂
2026-10-23 12:20:02
238
ejenavi22
ejenavi🌺💝 :
I swear I just dey pity this girl and she nor dey greet me 😂
2026-10-23 11:32:07
74
vickygold267
IJEOMA 🥹🌸🎀 :
E get one particular girl wey Dey come see my neighbor I really Dey pity her
2026-10-23 11:38:10
7
preshwendy21
Big-wendy💰💝♎️💥 :
Nobody pity girls pass us way be Waitress
2026-10-23 10:15:23
5
faithadayi5
F🔮Ä💞îTHÎÉÉ :
Especially the ones wey visit every weekend and do house wife duties 😭😂
2026-10-23 08:58:31
85
To see more videos from user @north_prince1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About