amin loruko jesu ......ooni je ohun omo ....you wont ijn as you said
2026-10-23 13:27:27
7
DROGBA 🇳🇬 🇨🇦 :
Just like adekeke family waiting Davido won give him daddy
2026-10-23 13:50:44
6
voice of God {ohun oluwa} :
true talk
2026-10-24 14:46:40
0
segoskey :
Jeun omo is basically about seeing your kids doing good in life… it is not about your kids sending you money to survive
2026-10-23 13:06:14
8
Donbella :
Make I no wait for my children before I feed myself inshallah my brother you get point ✌️
2026-10-23 13:02:12
24
showlex_tmm :
Make una Dey think well before una talk sometimes they are some places wey davido father don enter and some big big people wey him don meet because of davido influence
2026-10-23 09:47:29
3
OKE OOSHA :
yes now
2026-10-23 11:41:07
0
𝐘𝐞𝐦𝐢 𝐏𝐮𝐫𝐞 𝙂𝙤𝙡𝙙 :
My children will never be my retirement benefit..Changing narrative in these days is the best...
2026-10-23 13:19:57
2
adigunopeyemi4 :
wagbayi omo oro mi
2026-10-23 10:39:20
7
oriyomiadeyemo620 :
good of you Jo
2026-10-23 20:44:25
0
Arabinrin Adukeade 🥰 :
my prayers everyday make I gallant very well till my old age
2026-10-23 12:44:16
3
blessin mustapha :
you make sense
2026-10-23 16:04:35
2
holar289 :
Na true talk, Wetin davido wan buy for he papa wey go special to him, everything dey ground before he come to this life
2026-10-23 20:12:29
3
ibraheemeleyele :
Confirm
2026-10-23 11:49:19
1
Big Don :
No matter how rich you’re brr if any of ur children render you something you’ll surely be happy to receive it than the one you buy with ur money
2026-10-23 11:54:44
2
Idris :
Hmmm is not the value of what your child give to you but the happiness that your child give you you can’t express it
2026-10-23 10:05:24
2
Funminiyi.. :
period ,so children and marriage are not achievement
so please don't let anyone pressure you....
2026-10-23 15:28:51
1
🌺Auntie 🌺Ajoke🌺 :
If u don go Arab country u go understand waiting this guy they talk ,na parents they take care of their children till them kpai.
2026-10-23 11:07:18
1
To see more videos from user @honorblemajente, please go to the Tikwm
homepage.