@iamkingcharlie01: See how Burna boy and Davido mistakenly met inside club & settled #davido #burnaboy #wizkid . . . . Note: TikTok is my original content I shot this video and edited it myself with clips from social media no part of this video is unoriginal or fake information
Charlievibez Media
Region: NG
Friday 23 October 2026 08:17:30 GMT
Music
Download
Comments
Øñly SØM_T 🇳🇬 :
Na for zalatan wedding we go know say nah true
2026-10-23 10:16:38
44
Ziggi clips :
If na true abeg make person check on vdm 😂😂😂
2026-10-23 10:11:40
281
Export plug 🚚📦🚢 :
VDM go say na him run am lowkey
2026-10-23 15:07:18
0
safety :
OBO wan advise Burns wetin VDM fit do am too tomorrow..
2026-10-23 13:14:31
12
☦️👹☦️ :
Them wan drop music so
2026-10-23 14:33:14
0
Rotez Digitals :
Egede men beef no dey last.
2026-10-23 14:50:17
0
𝘔𝘳 𝘊𝘑🧃 :
Vdm go find watin to talk now
2026-10-23 09:53:01
27
💦💦Handsome problem 🦁 :
Watin go come do VDM now 😂😂😂😂
2026-10-23 11:16:18
4
Sylvester 😒 :
Where u dey get ur video from sef
2026-10-23 09:39:06
24
Opeyemi :
we no fit settle o
2026-10-23 09:06:48
17
RICHY MILL :
VDM calling burna boy to confirm 😂😂
2026-10-23 14:31:23
1
benjaminomunu :
The king of Afrobeat and Burna boy. Best award of the year 2026 and forever Afrobeat.
2026-10-23 11:42:59
2
Parto :
i know say na VDM go de trend. man is like a god
2026-10-23 14:27:46
0
DADDY🕊️ :
Just a frabricated story
2026-10-23 08:54:50
16
The Villain :
Once burna no pay vdm before we go know wetin go sup
2026-10-23 13:16:12
1
ManlikeKhay :
Na lie they no meet 30bgs just dey fine way to redeem their Apc fave 🤣🤣 they no meet 30bgs
2026-10-23 10:41:43
2
JOEL_ :
Guy u too Dey carry news
2026-10-23 09:11:43
0
Candy 🍫💕 :
Na me e sweet pass 🥰
2026-10-23 12:20:25
1
Levi Ngoh :
Now what happened to our brother VDM.
2026-10-23 10:10:40
0
yumi3 :
watin cus the fight self
2026-10-23 09:15:14
5
Big Segzy 🦍 :
I no fit believe laye
2026-10-23 11:20:03
2
mikel_Entertainer🐆 :
Hope you get better lawyer
2026-10-23 13:43:23
0
prince cee :
i hope this is true
2026-10-23 09:01:00
2
El Mara :
Why all ya news na ever fake 😁
2026-10-23 09:29:55
1
🦹🏿♀️Evans♏️ 柔软的 📿 :
ODG AND OBO the too biggest in the world [Red heart][Snicker]
2026-10-23 09:31:46
1
To see more videos from user @iamkingcharlie01, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.