My own na Temu 🥲 that app Wantu ruin me cox i just be ordering things anyhow 🤣🤣🤣
2026-10-23 11:44:19
22
o_snootie :
just buy and go broke cause there is no way o 😂
then when u guide again, e go start again😂
2026-10-24 00:29:37
0
ARINZE🦅CHUKWU👑 :
And I never chop 2 days now 😩
2026-10-23 11:37:31
40
D☆ :
I make perfumes🥹 the voice shouldn’t die down!!
2026-10-23 11:43:41
0
ESSENNA😤 :
Just calm down buy the perfume the voice go calm
2026-10-23 13:29:31
14
Chukwuebuka :
just buy am
2026-10-23 11:51:51
2
Celest :
Na once i calm the voice after i buy one wey dey dry down dey irritate my throat
2026-10-23 17:56:33
1
Sharon❤️ :
To sleep sef na problem 😭😭😭
2026-10-23 11:40:53
10
Dr cruise :
open your account
2026-10-23 11:46:39
1
†chima◡̈✈︎(the motion boy🖤) :
I no sleep till I buy that Mykonos
2026-10-23 15:59:25
7
styledbycm1 :
I need helppp fr 😭
2026-10-23 11:48:37
3
Gella🫦🌸 :
Just send me all the money wen dey your account because if the money no Dey your account if the voice like make e Dey head or Dey heart ooo IF E DIDN’T DEY- E DIDN’T DEY
2026-10-23 11:51:58
2
BIG_JESSY_J :
Just go broke the voice go disappear,last year I buy lik werey as I no get money now d voice die I begin use d ones I buy last year 🙈🙈🙈
2026-10-23 22:38:39
2
PįLLŞ🚩 :
Survive
2026-10-23 11:37:05
1
@pearl_hentti🥰 :
😂😂😂😂
2026-10-23 11:39:41
1
Israel😎 :
2026-10-23 11:42:00
1
MK :
i no dey calm am down
2026-10-23 15:35:41
1
fai tee05 :
Just buy the perfume the voices go calm if hunger come just de scent the perfume you go de alright
2026-10-23 11:45:35
2
LOYL's EX♾️🌀🕳 :
My new addition and I wan craze [Sad]
2026-10-23 21:35:19
1
Dàn Chriș :
You never still wan buy for me na why😂 @this
2026-10-23 12:07:28
1
To see more videos from user @ovopureheart, please go to the Tikwm
homepage.