omo I fear when I see those videos and comments, like no body care about the lives wey that man take again nah the house dem con focus on, when okpes baby dey demolished houses for Edo South nobody talk that kind things oo
2026-10-23 15:48:59
0
Sunday Atang :
Omo this governor no dey joke oo 😳
2026-10-23 13:36:04
1
NEXT OF KING :
thank you so much
2026-10-23 15:17:33
0
joy :
🥰🥰🥰
2026-10-23 18:18:02
0
gbengacontinental :
u make sence
2026-10-23 14:50:41
0
XPENSIVE GOLD :
Brother not boder
2026-10-23 15:34:54
0
okwudir Nwezeagu :
i support you bro
2026-10-23 14:51:40
0
Mjbillion :
brother Mike right
2026-10-23 14:05:58
0
Lillian012 :
you day so brother long time no see
2026-10-23 13:46:31
0
ebuka nnadieto :
god of the poor go help us Nigeria punish you
2026-10-23 14:30:48
0
MMC :
You be goat 🐐 mike
2026-10-23 17:45:22
0
️ :
Na bad thing to build house for brother wetin you even dey talk
2026-10-23 15:29:08
0
DJ Sunshine :
💯💯💯💯💯
2026-10-23 18:07:46
0
ParrotBoy😂 :
No be new thing again bro
2026-10-23 15:42:35
0
Maczim :
gay kidnapper..u no want make i dey safe again 🤣🤣
2026-10-23 14:32:50
0
minhkim :
Oga why them no day do this to bandit too ? Bad government the law no day work for bandit
2026-10-23 14:18:41
0
DR JENNIFER :
😂😂😂
2026-10-23 15:19:19
0
Victoria :
[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-23 14:52:58
0
Account not found 💔🤧 :
My name is Data my wife name is wi-fi our child name is…….? 😂😂😂
2026-10-23 17:31:51
0
To see more videos from user @brodamike, please go to the Tikwm
homepage.