El Nino + El Tinubu. Omo Na only El-Roi fit save us this Period
2026-10-23 14:48:42
7310
xëdy :
no body will die in Jesus name AMEN 🙏🙏🙏
2026-10-23 14:43:03
6137
Ade_lydia :
can the heat burn belly fat🥹🥹🥹
2026-10-23 15:05:54
2017
𝕌𝕤𝕖𝕣 :
Make them give us constant light no body go die
2026-10-23 14:56:23
3296
Elvis :
And my area transformer don blow 🙆🏾♂️
2026-10-23 14:43:04
1951
laudant nelson🦋🦋 :
Ma go repair my hand fan charging point
2026-10-23 14:29:24
1339
Magdebbs_designs ✂️ :
We go still survive am.
2026-10-23 15:20:31
168
Raywin :
na them go die not us
2026-10-23 14:48:04
569
𝓜𝓼.𝓑𝓲𝓼𝓸𝓵𝓪 :
Just bought this 3 days ago
2026-10-23 14:43:28
867
DUNE :
if na better country now government for provide cooling centers
2026-10-23 14:32:32
213
MIRACLE ⚖️ :
I don tell my sister way get small baby for hand, she hiss.
and the bby dey sweat wetin no nice just now oo, na me come dey fan am sef...
anything way go make person think say I be mumu I dey wash my hands comot.
2026-10-23 16:04:01
26
Modern Day Automobile Services :
Me wey like trekking pass Jehovah witness, nah to limit this trekking now o, b4 I faint for unknown location
2026-10-23 15:03:11
75
Pumpkin🎃 :
And Nepa no Dey help , I no con get money for solar, let alone fuel
2026-10-23 14:24:08
1963
Temsss🤎 :
He’s not joking fr fr!!!! I legit almost lost consciousness this morning
2026-10-23 16:39:00
1
Luchi :
There’s no heat in Jos
2026-10-23 16:39:10
0
Miz_vanny :
I know only EL-ROI.
2026-10-23 16:15:35
2
Vivian :
and Ebola want to enter Nigeria. Ebola I pity you because what heat will do to you, you will regret why you enter this country.
2026-10-23 16:22:42
0
CHARLES _OFFLINE :
E go worst for Lagos cause that place is always hot
2026-10-23 14:28:22
434
chivelle✨🤍 🪳 :
tinubu must go
2026-10-23 16:33:48
5
. :
God abeg oooo see heat 😫😫
2026-10-23 15:03:35
180
CLAV!SH ⚫️ :
Covid 19 never kill us, na heat won con kill us😹😹😹😹
2026-10-23 14:43:11
29
Ravenn Hoodd 🐦⬛ :
I reject it for me and my family members
2026-10-23 16:14:12
6
Mmesomachukwu🌴 :
I Dey pity prisoners
2026-10-23 14:59:18
13
Bubu💕 :
I promise y’all nothing dey happen
2026-10-23 14:53:12
193
To see more videos from user @aprokodoctor, please go to the Tikwm
homepage.